Obolo (feat. Mister Pryz)

Soldout BME

0 fans

Soldout BME


3:16

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Wayɛ mi Obolo
When I fall I go rise up higher
Wayɛ mi Obolo
When I'm cold you dey set me on fire
Wayɛ mi Obolo
You make me bigger
Gye w'aseda me di ma wo
Wayɛ mi Obolo
Awurade wayɛ mi Obolo saa

Slim boy wey you link up
In my one corner chock I dey rap papapa
This God you be big boss
The way you showing up for me
Ibu onye eze
Shey na why I dey shout halle
Wayɛ mi obolo give me heavyweight
When I bounce on the mic
I dey praise Yahweh

Wayɛ mi Obolo
When I fall I go rise up higher
Wayɛ mi Obolo
When I'm cold you dey set me on fire
Wayɛ mi Obolo
You make me bigger
Gye w'aseda me di ma wo
Wayɛ mi Obolo
Awurade wayɛ mi Obolo saa
Wayɛ mi Obolo
When I fall I go rise up higher
Wayɛ mi Obolo
When I'm cold you dey set me on fire
Wayɛ mi Obolo
You make me bigger
Gye w'aseda me di ma wo
Wayɛ mi Obolo
Awurade wayɛ mi Obolo saa

Enemies see me they can't cope
My blessings dey come in ten folds
See me now I'm walking in the street of gold
Everybody know
I dey carry overload
Blessings
They dey fall plenty
All of my gees no dey stress again
I no dey rush I no dey talk plenty again
Cos I am walking in grace
So see me now
I be shining star
I be shining star
You picked me up from nothing nothing
And now I'm flexing
See Holy Spirit got me covered
Everything I lost I recovered
Now on my mind is Jehovah
Yeah yeah yeah
Sake of wayɛ mi obolobo

Wayɛ mi Obolo
When I fall I go rise up higher
Wayɛ mi Obolo
When I'm cold you dey set me on fire
Wayɛ mi Obolo
You make me bigger gye w'aseda me di ma wo
Wayɛ mi Obolo
Awurade wayɛ mi Obolo saa
Wayɛ mi Obolo
When I fall I go rise up higher
Wayɛ mi Obolo
When I'm cold you dey set me on fire
Wayɛ mi Obolo
You make me bigger gye w'aseda mi di ma wo
Wayɛ mi Obolo
Awurade wayɛ mi Obolo saa

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Dwight Sammy, Emmanuel Ahiabu, Prince Ogbonna

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Obolo (feat. Mister Pryz) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Obolo (feat. Mister Pryz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13066044/Soldout+BME/Obolo+%28feat.+Mister+Pryz%29>.

    Missing lyrics by Soldout BME?

    Know any other songs by Soldout BME? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rapper married reality TV star Kim Kardashian in 2014?
    A Jay Z
    B 50 Cents
    C Drake
    D Kanye West

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Soldout BME tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!