MONEY(Tunde)

Reva Mor

0 fans

Reva Mor


3:01

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I know one Tunde for Area
Tunde na Sure boy Wey no like wahala
Wahala
Tunde no fit e go to school
No b sey Tunde no like e school
Iya Tunde no fit afford him school
Tunde carry him bag and Japa
Tunde don tire for Sapa
Tunde no tell him Mama nada
But now Tunde don arrive
Come with big bag and Designers
Even believers no believe
Tunde don turn to Biggie Man

Man must wack
Na who work go enjoy
Man must flenjor
Na who work go enjoy
Man must wack
Na who work go enjoy
Man must wack o
Na who get sense go enjoy

Na money be Gentle man
Owo ni Koko,na money be koko
Na money be confidence oh

Na money be Gentle man
Owo ni Koko,na money be koko
Na money be confidence oh

Owo 'n poju
Money no Dey too much
for account
Dangote Dey find am oh
Adeleke Dey find am oh

Owo 'n poju
Money no Dey too much
for account
Dangote Dey find am oh
Adeleke Dey find am oh


Man must wack
Na who work go enjoy
Man must flenjor
Na who work go enjoy
Man must wack
Na who work go enjoy
Man must wack o
Na who get sense go enjoy

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: OTTIS MORRISON, DAVE ANTHONY PARKS, HARVEL HART

Lyrics © BMG Rights Management, O/B/O DistroKid, Royalty Network, Warner Chappell Music, Inc.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the MONEY(Tunde) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "MONEY(Tunde) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13103080/Reva+Mor/MONEY%28Tunde%29>.

    Missing lyrics by Reva Mor?

    Know any other songs by Reva Mor? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what year was the first Woodstock festival held?
    A 1970
    B 1968
    C 1969
    D 1980

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Reva Mor tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!