Nobody

Keli Yong Music

0 fans

Keli Yong Music


3:23

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Dadedaa Dadedaa Dade
Dadedaa Dadedaa Dade
Ooh no Dadedaa Dadedaa
Dade Dadedaa

Looking for more money
Looking for way eeh
Girl ah dey want you to stay
Nobody for me
Nobody for me oh oh
Looking for more money
Looking for way eeh
Girl ah dey want you to stay
Nobody for me
Nobody for me oh oh

Person wey want suffer
Nah e go suffer
Wey want taya
Nah e go taya
Wey want lover
Nah e go love aaah ah ah
Person wey want suffer
Nah e go suffer
Wey want taya
Nah e go taya
Wey want lover
Nah e go love aaah ah ah

Mah people dem jealous me
Ow
Dem jealous me
Ow
Mah people dem jealous me
Ow nah nah uh
Dem jealous me
Yh yh

Dadedaa Dadedaa Dade
Dadedaa Dadedaa Dade
Dadedaa Dadedaa Dade
Dadedaa Dadedaa Dade
Dadedaa

Mm
Girl am in the mood
I wanna get high
Sing you songs
Wey go turn mind
You know say me
Ah dey watch eye
One eye closed still
Ah dey get high eeh
No do me corney
No do me corney baby
As you dey shake um for me
Just keep on a low key

Mah people dem jealous me
Ow
Dem jealous me
Ow
Mah people dem jealous me
Oh nah nah uh
Dem jealous me
Yhyh

Person wey want suffer
Nah e go suffer
Wey want taya
Nah e go taya
Wey want lover
Nah e go love aaah ah ah
Person wey want suffer
Nah e go suffer
Wey want taya
Nah e go taya
Wey want lover
Nah e go love aaah ah ah

Mah people dem jealous me
Ow
Dem jealous me
Ow
Mah people dem jealous me
Oh nah nah uh
Dem jealous me
Yhyh

Mah people dem jealous me Dadedaa Dadedaa Dade
Ow
Dem jealous me Dadedaa Dadedaa Dade
Ow
Mah people dem jealous me Dadedaa Dadedaa Dade
Oh nah nah uh
Dem jealous me
Yhyh
Dadedaa Dadedaa Dade Dadedaa

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Bright Akplor

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Nobody Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Nobody Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13103485/Keli+Yong+Music/Nobody>.

    Missing lyrics by Keli Yong Music?

    Know any other songs by Keli Yong Music? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rock band wrote the song ‘Grantchester Meadows’?
    A Dire Straits
    B The Doors
    C Deep Purple
    D Pink Floyd

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Keli Yong Music tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Nobody

    »
    • One Trick Pony