Matter of Money (M.O.M)

JydeVybez

0 fans

JydeVybez


3:08

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ye e ye
Wowo ye yeah yeah yeah yeah
Jyde with the va va vybez
I
Owo la fin se oko obirin
Owo ni yes sir, Owo ni yes ma
Owo la fin kole eh eh
Owo la fin ra le, ra motor
E wo won, won fe bami ya photo
Towo bati de
All the girls ma fe to
Na poverty dey give me ginger
If I no make money
Wetin I gain my brother
Na poor man dey jump okada
This is why I'm saying bye bye to sapa
O le mi, mo ja pa
Mo sare fo gutter
Mo ke pe Jehovah
Emi ti moni bukata
I wear my Rayban abacha
Rip my Mother
My music go go far
Dem no go push me for gutter
If you dey hustle
Omo show your hustle
Nobody go send you
Dem go do you April fool
Ko ma de da o
So I look up and call on Eleda o
Make poverty no play me like guitar o
No dey wish me bad my brother o
No no no no no
Ko ma de da o
So I look up and call on Eleda o
Make poverty no play me like guitar o
No dey wish me bad my brother o
No no no no no
Ki loba mi
Oro owo lo ba mi
Lo ba mi
Oro owo lo ba mi
Ki loba mi
Oro owo lo ba mi
Lo ba mi
Oro owo lo ba mi o
Ki loba mi
Oro owo lo ba mi
Lo ba mi
Oro owo lo ba mi
Ki loba mi
Oro owo lo ba mi
Lo ba mi
Oro owo lo ba mi o
Let the poor breath
Let there be light
No more heat
I've been vibing since the days of mohitz
No surrender, No retreat
So I go down on my knees
And I pray to Jah
If I no get money
Aya mi ma n ja
As I no get money
Jennifer ja pa
Person wey no get money
No dey call olopa ah ah
Mo ma debe
Jyde mo ma debe
Pounds Sterling, Dollar, Kuwait Dinar
Mo ma na nbe
Shout out to the people making money
Koni tan nbe
Aimoye igba ti mo jeba ti ko si obe
There was no one to show me love
No record label
God I've been calling
Why you no dey pick?
Let these people put my music too on repeat
I'm sitting on the floor
God take me to the pick
Ko ma de da o
So I look up and call on Eleda o
Make poverty no play me like guitar o
No dey wish me bad my brother o
No no no no no
Ko ma de da o
So I look up and call on Eleda o
Make poverty no play me like guitar o
No dey wish me bad my brother o
No no no no no
Ki loba mi
Oro owo lo ba mi
Lo ba mi
Oro owo lo ba mi
Ki loba mi
Oro owo lo ba mi
Lo ba mi
Oro owo lo ba mi o
Ki loba mi
Oro owo lo ba mi
Lo ba mi
Oro owo lo ba mi
Ki loba mi
Oro owo lo ba mi
Lo ba mi
Oro owo lo ba mi o
Pemi si oro owo o
Oro owo lo ba mi
Ma pemi si oro ija o
Oro owo lo ba mi
Pemi loro owo o
Oro owo lo ba mi
Emi o ma loro ja o
Oro owo lo ba mi
Nina sha lowo o
Oro owo lo ba mi
Aiye loja o
Oro owo lo ba mi
Wowo yeye
Oro owo lo ba mi
Wowo yeye yeye eh
Oro owo lo bami o

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Olajide Said

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Matter of Money (M.O.M) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Matter of Money (M.O.M) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13121157/JydeVybez/Matter+of+Money+%28M.O.M%29>.

    Missing lyrics by JydeVybez?

    Know any other songs by JydeVybez? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    On the album "Diver Down", which song did Van Halen feature a cover of?
    A (Oh) Pretty Woman
    B You Really Got Me
    C A Apolitical Blues
    D Ice Cream Man

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    JydeVybez tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!