2Lairs (feat. A Gee)
Shangi para
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
I no come for your body o I'm truly in love with you. I no come for your money o Me am deeply in love with you I no come for your body o I'm truly in love with you. I no come for your money o Me am deeply in love with you 2 lairs 2 Lairs 2 lairs 2 lairs Deceiving each other How can a girl tell you say I love you Wey you no say she no love you That girl sef she want your money So you wey be boy make your mind Dey How can a boy tell you say I love you When you know say he no love you That boy seg wan fu*k punani If he f*ck cum he go just jaway Ehhee Love is whyning me Stop deceiving me My mind don dey her mind don dey Ot Dey body, money money Dey body No go dey we dey pull kala We go out ahm body E gop body Eheee ehe Grandnut Dey my hand Who wan collect I say na ta ta ta Yo person don off Eheee ehe Enough kala dey my hand Who wan collect I say na ta ta ta You go see ahm person don off You say na love you want I don't spend 800k Na just 2 weeks we dey I don dey shout ole 2 lairs 2 Lairs 2 lairs 2 lairs Deceiving each other Any girl we call you guy Tell you say I love you die That girl wan rip you That girl wan rip you Any girl we call you guy Tell you say I love you die That girl wan rip you That girl wan rip you So make you mind dey where your body dey Make you mind dey where your money sey Her mind dey where your money Dey Her mind Dey where your money Dey
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"2Lairs (feat. A Gee) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13173896/Shangi+para/2Lairs+%28feat.+A+Gee%29>.
Discuss the 2Lairs (feat. A Gee) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In