Glory (feat. Billirano)

King Soundboi

0 fans

King Soundboi


2:18

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I no want the glory
Wey go be like ino nepa
To ma nDaku daji
Make my blessing legit
Gbemidebe
Oou yeh!
Mr zoom zoom zoom
I am billirano
Oluwa gbo bi be
Awa omo yin hustle
Toripe ao fe le sile
Ko de tun tan sibe
Ogo t'aye nri lara mi
Ko ma se tan ni be
(Mi o gbudo wa sile e)
I no want the glory
Wey go be like ino nepa
To ma nDaku daji
Make my blessing legit
I no want the glory
Wey go be like ino nepa
To ma nDaku daji
Make my blessing legit o
T'oju ti ri melo mo fe so
Na pesin wey give up mess up
Sheybi na that small boi from ghetto
Wonma se yeye if I no collect o
Edumare as you dey bless me
Try dey bless my n!ggas too
Cuz only me no fit dey do transfer ah
I no want the glory
Wey go be like ino nepa
To ma nDaku daji
Make my blessing legit
I no want the glory
Wey go be like ino nepa
To ma nDaku daji
Make my blessing legit (I am billirano)
Oluwa make my blessings legit
So'Mi mase je kin se'sin
Cuz this people won o fe rimi loke
Igba toye ka link up won sope no space
Sheymi lologo forever
Je kin bawon scatter december
Make them take pictures make I make history
Everywhere wey I enta shutdown
Ko ma ni da tinba lo bawon surrender
If na to make am mo le sun si ita
E no go pay me if I later give up
So I no go dull cuz o gbudo better
I no want the glory
Wey go be like ino nepa
To ma nDaku daji
Make my blessing legit
I no want the glory
Wey go be like ino nepa
To ma nDaku daji
Make my blessing legit

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Folarin Babatunde

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Glory (feat. Billirano) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Glory (feat. Billirano) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13186489/King+Soundboi/Glory+%28feat.+Billirano%29>.

    Missing lyrics by King Soundboi?

    Know any other songs by King Soundboi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song, "Donna" by Ritchie Valens, was written as a tribute to...
    A His mother
    B His grandmother
    C His daughter
    D His sweetheart

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    King Soundboi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!