Issues

Dominique

0 fans

Dominique

"Dominique" is a 1963 French language popular song, written and performed by Jeannine Deckers of Belgium, better known as Sœur Sourire or The Singing Nun. "Dominique" is about Saint Dominic, a Spanish-born priest and founder of the Dominican Order, of which she was a member (as Sister Luc-Gabrielle). The English-version lyrics of the song were written by Noël Regney. In addition to French and English, Deckers recorded versions in Dutch, German, Hebrew, Japanese, Korean and Portuguese. It was a top selling record in 11 countries in late 1963 and early 1964. more »


3:06

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I've got issues
Plenty issues
I've got issues wey dey scatter my head oh
I've got issues
Plenty Gbege
I've got issues wey Dey bother my mind oh
Emi ko lọ si ita
Sometimes Omo na just killer oh
Me I no wan give up
Shout out to Abbey God make you bigger
Wọn ko fẹ lati lọ si ita
Many days I no get data oh
Me I just want paper
Steady Lipton no Bourn Vita
I've got issues
Plenty issues
I've got issues wey dey scatter my head oh
I've got issues wey dey scatter my head oh
I've got issues
Plenty Gbege
I've got issues wey Dey bother my mind oh
When I wake I Dey thank the Lord
If not for anything I thank him for life
Every day I Dey pray now
My girlfriend just Dey hang up
Enemies on my way up
I can't say all of them now
Papa say make I go school
Mama wan make I carry first
No be say I no know book
But am cool with my talent
I've got issues
Plenty issues
I've got issues wey dey scatter my head oh
I've got issues
Plenty Gbege
I've got issues wey Dey bother my mind oh

 Struggling with Issues? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Dominic Rodriguez

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Issues Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Issues Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13188992/Dominique/Issues>.

    Missing lyrics by Dominique?

    Know any other songs by Dominique? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote "A Little in Love"?
    A Paul Brandt
    B Clay Walker
    C Garth Brooks
    D Blake Shelton

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dominique tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!