AUNTY REBECCA (feat. Josh2funny & EmmaOMG) [Live]
KENNYBLAQ
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
So this song is.. Your name is Rebecca Come on, please come up. Put your hands together for Rebecca Put your hands together for Rebecca Come up, come up, come up, come up, come up, come up, come up, come up, come up Come up Come up This song is titled Aunty Rebecca And we have Rebecca in the building Put your hands together for Aunty Rebecca Please come. Come and sit down Come on Now, this song, I say This sister here I name her Aunty Rebecca Everybody for the area want to be with Until Rebecca Even our chairman for the areaaaa When everybody for the area See Auntie Rebecca for restaurants If she won pay, them go tell her no bother And when she come, our yard, ah, ah People go say, ah, ah Omo lodun baa ahh ahh yii oo And when she come, our yard, ah, ah People go say, ah, ah Omo loshan baa ahh ahh yii ooo Guys, but she tell everybody No, no, no, no Say na me, she won follow, loow, low Them talk say she don kolo , lo, lo Cause not me, she won follow, lo, lo So we sayyyy Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh Ice water... Aunty Rebecca Help me welcome my brother from up to, uptununu Josh2funny My brother, do you want to commit sin Why It's like Auntie Rebecca, dey tempt you Haba She want to manipulate you But my God no go let her get you Never When I look in her eyes, E be like Say, I just see mammi water Mommy water I no like this kind thing abeg Kennyblaq make we just carry dey go oo Oh, oh, oh, oh Josh2funny, see Aunty Rebecca Cool like ice water Rihanna of iyanaPaja Aunty Rebecca Everybody want her number Even sugardaddies for the area And when she come, our yard, ah, ah People go say, ah, ah ahh Omo lodun baa ahh ahh yii ooo And when she come, our yard, ah, ah People go say, ah, ah ahh Omo loshan baa ahh ahh yii ooo But Josh, But she tell everybody No, no, no, no Say na me, she won follow, loow, low Them talk say she don kolo , lo, lo Cause not me, she won follow, lo, lo Ehhh Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh On the spot, Emma oh my God Rebecca Come into my car Rebecca, follow me, walker When you see these boys Make you do them waka Say Rebecca, follow me, enter my car Everybody sayyyyy Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh Mela, mela, mela On the spot, mela Mela, you don't want to... Japa, Japa, Japa, Japa, Japa, Japa Japa Ah, ah, ah Josh But she tell everybody No, no, no, no Say na me, she won follow, loow, low Them talk say she dey kolo , lo, lo Cause not me, she won follow, lo, lo But she tell everybody No, no, no, no Say na me, she won follow, loow, low Them talk say she dey kolo , lo, lo Cause not me, she won follow, lo, lo We sayyy Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh Make some noise for Josh2funny And Aunty Rebekah
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Emmanuel Edunjobi, Josh Alfred, Otolorin Peter
Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"AUNTY REBECCA (feat. Josh2funny & EmmaOMG) [Live] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13214081/KENNYBLAQ/AUNTY+REBECCA+%28feat.+Josh2funny+%26+EmmaOMG%29+%5BLive%5D>.
Discuss the AUNTY REBECCA (feat. Josh2funny & EmmaOMG) [Live] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In