Believe

Iyanzy hm

0 fans

Iyanzy hm


2:54

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Hm naa pe Omo ye
You think say e Dey easy
To become a man for oju elegba
Hmmm oh nah , nah nah nah nah
And for this country
Many spend money like say
Nah paper
And boy don dey Para oh o

See everyday for the thief o
One for the owner
God  come and run am
Make my owner
No be like a thief
Lola oluwa, ni mo gbadura
Ki omo eleran mi , ma je  eegun oh o

And I believe one of this days
I know money go come
Believe one of this days
Wan to ma ma ri wa ma fo
Believe one of this days
I know money go come oh
Believe one of this days
wan to ma ma ri wa ma fo oh o

Chai They say the boy no try
They say the boy no sabi
I no dey take their vibe
I just dey give them toto ri
Some people no get joy
Some people sorrow
Won gbori  won gbori o

And I say Baba ma gbagbe mi
Ma gbagbe mi
Mo de ti n duro
Ma gbagbe mi Ma gbagbe mi
And I say Baba o  ma gbagbe mi
Ma gbagbe mi
Mo de ti n duro
Ma gbagbe mi Ma gbagbe mi

See everyday for the thief o
One for the owner
God  come and run am
Make my owner
No be like a thief
Lola oluwa, ni mo gbadura
Ki omo eleran mi , ma je  eegun oh o

And I believe one of this days
I know money go come
Believe one of this days
Wan to ma ma ri wa ma fo
Believe one of this days
I know money go come oh
Believe one of this days
Wan to ma ma ri wa ma fo oh o

Chai They say the boy no try
They say the boy no sabi
I no dey take their vibe
I just dey give them toto ri

Some people sorrow
Won gbori  won gbori o

Written by: Iyanzy HM

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Iyanuoluwa Maximillian

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Believe Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Believe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13214563/Iyanzy+hm/Believe>.

    Missing lyrics by Iyanzy hm?

    Know any other songs by Iyanzy hm? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I'm going off the rails on a........ (fill in the missing lyrics)
    A All the heartache and pain
    B I think I'm insane
    C Crazy Train
    D Lazy Rain

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Iyanzy hm tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Believe

    »