LEAVE THE MATTER(L.T.M)

Enrgygod

0 fans

Enrgygod


2:20
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Leave the matter for mattayas
For mattayas( ah nuh)
Leave the matter for mattayas
For mattayas huh
Leave the matter for mattayas(yeba)
Tell 'em niggas to go one side(huh huh)
No de disturb my life(my life)
I no go let 'em to run me down(yeah)
I de give them legover(leg over)
Omo they no fit recover(recover)
It's going out of control(control)
Outta control(control)
Outta control(control)
Ahhhahhhahhhhhahhhhh
No Dey call me
No Dey stress me
Ahhhahhhahhhhhahhhhh
No Dey call me
No Dey stress me
Ah ah ah ahn
Leave the matter for mattayas
(Leave out the matter)
When I pull up it's game over(make una come out)
No de act one kind(one kind)
I no go let 'em to run me down( ye ye)
I de give them legover(leg over)
Omo they no fit recover(Ronaldo oo)
It's going out of control(control)
Outta control(control)
Outta control(control)
I de give them legover(leg over)
Omo they no fit recover( recover)
It's going outta control(control)
Outta control(control)
Outta control ooo
I'm a danger to da beat, oh no(oh no)
Riding only by myself, solo( solo oo)
When they see me
Dem ah take photo(che)
Everything original
No be promo(huh huh)
Ahhhahhhahhhhhahhhhh( ah ahn)
No Dey call me
No Dey stress me
Ahhhahhhahhhhhahhhhh( Na so now)
No Dey call me
No Dey stress me
Ahhhahhhahhhhhahhhhh
No Dey call me
No Dey stress me
Ahhhahhhahhhhhahhhhh
No Dey call me
No Dey stress me
Ahhhahhhahhhhhahhhhh
No Dey call me
No Dey stress me
Ahhhahhhahhhhhahhhhh
No Dey call me
No Dey stress me
ah ah ah ahn
Leave the matter for mattayas
(For mattayas)
(For mattayas)
(Leave out the matter)
No Dey disturb my life

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Dalu Osadebe

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the LEAVE THE MATTER(L.T.M) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "LEAVE THE MATTER(L.T.M) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13219812/Enrgygod/LEAVE+THE+MATTER%28L.T.M%29>.

    Missing lyrics by Enrgygod?

    Know any other songs by Enrgygod? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    According to Bob Marley's former girlfriend what was the song "I Shot the Sheriff" really about?
    A The Police
    B The Media
    C Birth Control
    D Western Movies

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Enrgygod tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!