CLEAN

Yung Délé

1 fan

Yung Délé


2:35

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Unto many things I fit let you know
Fit let you know
Fit let you know
Dele o
I know say I dey grind I dey hustle
But make you no go think say me I no clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean
Me and my guys on the road to the billions
But when chill u no fit talk say Omo we no clean clean clean clean clean clean clean clean... see
I fit clean, I dey gallant, If u looki my leg I balance
Sey no be Hennessy my broda
Wey fit to determine your raba
If I be big man I go still waka
Roll my trouser hustle like Shola (baba Shola)
If I see sey na where the money dey
Shey I go con dey shame you when you no dey pay me broda
You no dey pay me mind your business
Shebi na God wey be my witness
You telling me about your greatness
How u be king, you no get weakness
I no fit run your race broda
Another man must run another
It is my way I like it like dat
You no wan know what I am about
I know sey I dey grind I dey hustle
But make you no go think say me I no clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean
Me and my guys on the road to the billions
But when we chill u no fit talk say omo we no clean clean clean clean clean clean clean clean clean
I fit dey anytime oh make u no try dey to writi my own story
Make you no dey try am, make you no dey try am, make you no dey try am Oga
Sey I no gats to impress, coz wen I go we no go sleep inside same posi
You know as e dey de, u know as e dey be, all na vanity oh baba
E-ve-ry-d-day Dem don come again
Dem wan dey make dele wan dey yan again
Even if I born again, e no go do Dem, Dem still dey yan again..Hmm aah
Yan again… sey omo Dem go still dey yan again..Chinkpan Yaah
Yan again… well omo Dem go still dey yan again
I dey grind I dey hustle, but make you no go think say me I no
Clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean
Me and my guys on the road to the billions
But when chill u no fit talk say omo we no clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean clean
Free am joor you too clean

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Bamidele Omotinugbon

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the CLEAN Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "CLEAN Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13235849/Yung+D%C3%A9l%C3%A9/CLEAN>.

    Missing lyrics by Yung Délé?

    Know any other songs by Yung Délé? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In most of its career Metallica was based in?
    A Los Angeles
    B New York
    C Florida
    D San Francisco

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yung Délé tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    CLEAN

    »