Sukasa Micasa

Emze

0 fans

Emze


2:32

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ugly boy
Tetere te te
Sure boy emze
Fidigel dem

Man no dey form for you
And I no try to clever you
But with this kind of bum bum
I go still want to enter you
I no be pretender
You go come dey remember
When I paste in your aza
On a hundred percent ah

Asabari yen o kan wa
Shake bum bum kogba dollar
Nawo nawo we be spender
Nawo nawo we be spender

Asabari yen o kan waoo
Shake bum bum kogba dollar
Nawo Nawo we be spender
No fugazy we be baller

Oroma you go kill person
With the way you dey tono
All your body dey tono
make a young man to dey gbona
Oroma she Dey wear nighty
Anytime wey she turn up
Make a young man to dey gbona
Me I wan buy you designer

Somiso
sucasa micasa sucasa micasa so Jo baby
Malora no go fear nobody wey badder than me baby

Asabari yen o kan wa
Shake bum bum kogba dollar
Nawo nawo we be spender
Nawo nawo we be spender

Asabari yen o kan waoo
Shake bum bum kogba dollar
Nawo Nawo we be spender
No fugazzi we be baller

Man no dey form for you
And I no try to clever you
But with this kind of bum bum
I go still want to enter you
I no be pretender
You go come dey remember
When I paste in your aza
On a hundred percent ah

Asabari yen o kan wa
Shake bum bum kogba dollar
Nawo nawo we be spender
Nawo nawo we be spender

Asabari yen o kan waoo
Shake bum bum kogba dollar
Nawo Nawo we be spender
No fugazy we be baller

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Emmanuel Ocheje

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Sukasa Micasa Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Sukasa Micasa Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13241031/Emze/Sukasa+Micasa>.

    Missing lyrics by Emze?

    Know any other songs by Emze? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which member of Foreigner played with Aerosmith?
    A Thom Gimbel
    B Mic Jones
    C Brian Tichy
    D Kelly Hansen

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Emze tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!