Umpire

Chris Fitty

0 fans

Chris Fitty


3:36

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Mmmm, ije
Ahhh

Dem a don see me, dem a come tire
I be the original thing, dem a wan fire
Dem a don't know me, I be the umpire
When I blow my whistle, dem go pia tire, eh
All my chicks no dey play play
All my niggas dem bad, maga must pay
Street life is a game, no be today
If you no dey make sense, I'ma make you make way, eh
Ife ndi na eli ka ndi na aso
Mgbe ndi na amu ka ndi na ebe
Ife ndi na acho ka ndi na afu
Mgbe ndi na eje ka ndi na ana
All I see na so-so wonder na na
And I ready for the gbege way dey come na na na
When I want I go do am like I want
Cos una no go kill me, Una no go kill me eh eh eh eh ah

Life is how you choose to live
But you got to work harder to live
Whatever you want is what you will get
But never do what you will turn to regret
Every day na new story
Me I don dey wonder when my papa go speak to me
My society wanna make me a casualty
I'm a survivor of many past uncertainties eh
Olisa nekwa ikpere mu na ala
Even though I'm in the midst of ndi aruruala
But you still kept me alive
You overlooked all my weaknesses and saved my life
Onye amaghi ka anyi si bido agaghi ama ije anyi jelu
Onye amaghi ife na aku na ajuzi ogini na emenu
When you see the pain behind the fame
You go know say no pain, no gain but now

Dem a don see me, dem a come tire
I be the original thing, dem a wan fire
Dem a don't know me, I be the umpire
When I blow my whistle, dem go pia tire, eh
All my chicks no dey play play
All my niggas dem bad, maga must pay
Street life is a game, no be today
If you no dey make sense, I'ma make you make way, eh
Ife ndi na eli ka ndi na aso
Mgbe ndi na amu ka ndi na ebe
Ife ndi na acho ka ndi na afu
Mgbe ndi na eje ka ndi na ana
All I see na so-so wonder na na
And I ready for the gbege way dey come na na na
When I want I go do am like I want
Cos una no go kill me, Una no go kill me eh eh eh eh ah

Oya now, let's go down to the street
You go see say no surrender, you no go retreat
To be a man, omo mehn, it's not a day job
And to be a hustler, omoge no be by blowjob
I get two friends, Ada and Obi
Ada be say her papa na serious P-I-M-P
Obi own be say na so-so wahala her mama dey give her papa, like say
Otoro gbagbuo papa mad man
Na stupid man, na woman day feed am
He no bring money, wan make I feed am
As I talk am na so e day happen
Then papa go vex say mama obi you know say you be asha 419
Its obvious you be akwuna kwuna 10 10 Naira
Okwa ifeyalisisa ina ewetelu mu onu
Shawa shawa shawa lee

Dem a don see me, dem a come tire
I be the original thing, dem a wan fire
Dem a don't know me, I be the umpire
When I blow my whistle, dem go pia tire, eh
All my chicks no dey play play
All my niggas dem bad, maga must pay
Street life is a game, no be today
If you no dey make sense, I'ma make you make way, eh
Ife ndi na eli ka ndi na aso
Mgbe ndi na amu ka ndi na ebe
Ife ndi na acho ka ndi na afu
Mgbe ndi na eje ka ndi na ana
All I see na so-so wonder na na
And I ready for the gbege way dey come na na na
When I want I go do am like I want
Cos una no go kill me, Una no go kill me eh eh eh eh ah

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Christian Nzekwe

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Umpire Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Umpire Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13247889/Chris+Fitty/Umpire>.

    Missing lyrics by Chris Fitty?

    Know any other songs by Chris Fitty? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which the Alan Parsons Project member sings their 1982 biggest hit single: "Old and Wise"?
    A Colin Blunstone
    B David Paton
    C Elmer Gantry
    D Eric Woolfson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chris Fitty tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!