MAGICIAN
Morravey, Davido
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Shekpe Baddest Me before, omo (omo) Inside life, they don't know (they don't know) Do covers, I no stop (I no stop) One more video, I turn up (turn up) Paddie mi, jeje (jeje) See me now, my own don clear From Mile 3 to Yankee (from Mile 3 to Yankee) As I enter the Alma (Alma) My Alma-mater You sef, you con dey wonder say, "wetin I go do?" (Wetin I go do?) I don meet the Holy Father He don dey my matter If you say I no fit do am, then nah wetin I go do I enter like magician (magician) I shock Insta' (Insta') Billboard na me get am The way I enter (the way I enter) I enter like magician (magician) No be common entrance (entrance) Na large entrance E don be, no resistance (no resistance) Showed up and I bossed up I don show and I can't stop, you can't stop me (I don show and I can't stop, you can't stop me) Haters shout 'cause I get God, ayy ('cause I get God, ayy) No one can stop me (no one can stop me) Shutting down cities, jayelo And I'm living my dreams (my dreams) From Choba to Yankee (from Choba to Yankee) As I enter the Alma (Alma) My Alma-mater You sef, you con dey wonder say, "wetin I go do?" (Wetin I go do?) You don meet the only papa He don dey my matter If you say I no fit do am, then nah wetin I go do (wetin I go do, ooh-ooh) I enter like magician (magician) I shock Insta' (Insta') Billboard na me get am The way I enter (the way I enter) I enter like magician (magician) No be common entrance (entrance, oh-no oh) Na large entrance (oh-no, no, yeah) E don be, no resistance (no resistance) I enter like magician (magician) I shock Insta' (Insta') Billboard na me get am (get am) The way I enter (the way I enter) I enter like magician (magician) No be common entrance (entrance, oh-no-no) Na large entrance E don be, no resistance (no resistance, oh-no-no)
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Chisom Nelson Amadi, Daniella Ibinabo Daniel, David Adedeji Adeleke, Marvellous Cosmas
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"MAGICIAN Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13304034/Davido/MAGICIAN>.
Discuss the MAGICIAN Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In