Daily Bread (feat. Azzydee)

Khabee Smart

0 fans

Khabee Smart


2:48

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hmm baba bamise Jekangbo o o
Yeh ih yeah yeah
Azzydee emi noni
Woah woah ih ahh
Ajumobi oko tanu oluwa dakun send me my own helper
As a glorious child I be light to my family I be there own nepa
Normally life e no easy but I get strong believe in omega
Kirakita eda odola but igba gbo nbe pe omoda
Mon sare Attila ati lowo
Aye ole dun bi kosowo o
Na money Dey cos ojoro
Dem go show you pepper
Incase you don't know o
So I buckled my shoe
Like hagman Then I Focus
Aye ofeni foro mama told us
I'm born to be great o omo is obvious
Mioni sheruegbemi I go be my own boss
Say me don see many things for this life
But I thank God man still dey alive
So many things wey dey bother me
I dey hustle for life even for my dream
I no wan die it's not time to go
Make I no loose guard cos this world is cold
This life we living now friends turn to foes
Yeh ih yeah yeah
So me I dey pray, make money come my way
Hustling so tey I turn to osanle
Gives us these days and our daily bread
Make we live life with no regret
So me I dey pray, make money come my way
Hustling so tey I turn to osanle
Gives us these days our daily bread
Make we live life with no regret
I almost lost my life for this journey
Those wey go help me no go snub mi
Zero panic oluwa lolushomi
Kojo ibukun iro kareyekon le gbomi
Laye timowa o moma Dara
Pull in a Benz in a daya
Omo ologomi no go tire
Ice dripping body full of designers
I have been grinding for the top
They can never see fall
Cause I Promised Good life for my mama
Oniboluwa Shey ko
you can never see dull
Two accident o ama survival
So I buckled my shoe
Like hagman Then I Focus
Aye ofeni foro mama told us
I'm born to be great o omo is obvious
Mioni sheruegbemi I go be my own boss
Say me don see many things for this life
But I thank God man still dey alive
So many things wey dey bother me
I dey hustle for life even for my dream
I no wan die it's not time to go
Make I no loose guard cos this world is cold
This life we living now friends turn to foes
So me I dey pray, make money come my way
Hustling so tey I turn to osanle
Gives us these days and our daily bread
Make we live life with no regret
So me I dey pray, make money come my way
Hustling so tey I turn to osanle
Gives us these days our daily bread
Make we live life with no regret

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Rufai Azeez, Salaudeen Barakat

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Daily Bread (feat. Azzydee) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Daily Bread (feat. Azzydee) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13316471/Khabee+Smart/Daily+Bread+%28feat.+Azzydee%29>.

    Missing lyrics by Khabee Smart?

    Know any other songs by Khabee Smart? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Mockingbird" was written by...
    A Jay-z
    B Eminem
    C Drake
    D Klade

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Khabee Smart tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!