Lie

DATBLAKBOY

0 fans

DATBLAKBOY


2:26

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Bami gbe o bamigbe
Toba ma bami gbe
If you wan leave make you leave me alone
If lie dy grow from the land na ur house e go dy
(Na your house e go dy)
You told me that you love me baby
you later push me away (You later push me away)
Yeee ye ha
I really love you but the love fade
I was in my sense before you got me craze
I really wanna leave ojo tipe
Otipe yee ye ha
I gave u my heart peko bami se
U throw am away
Ki lo ba yen de
I really wanna leave ojo ti pe
Otipe yee ye
I wan make u know say u dy lie o
Please leave me all alone, i wan dy my own
My heart beat for you everytime o
Bb you dy lie bb you dy lie
Layiwola
Bb you dy lie
Please leave me all alone, i wan dy my own
My heart beat for you everytime o
Bb you dy lie bb you dy lie
Layiwola
When we met u gimme heart attack
Bb you cause masscare
U be bahuballi i be your katapa
(Katapaa)
U shattered my heart like lekki massacre
girl u be dangbana
I no dy 4 u i no be machala
(Machala)
Bb leave me maje karira
I be the first born babe ma pami fa
Leave me alone you no fit burst my liver
Yee haa
Oso mi d'onigbo biti Wiz khalifa
I no dy feel myself babe ma pami fa
Leave me alone you no fit burst my liver
Yee ye
I wan make u know say u dy lie o
Please leave me all alone, i wan dy my own
My heart beat for you everytime o
Bb you dy lie bb you dy lie
Layiwola
Bb you dy lie
Please leave me all alone, i wan dy my own
My heart beat for you everytime o
Bb you dy lie bb you dy lie
Layiwola
Osomi donigbo biti Wiz khalifa
I no dy feel myself bb ma pami fa
Leave me alone you no fit burst my liver

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Olanrewaju Abdulganiyu

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Lie Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Lie Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13320795/DATBLAKBOY/Lie>.

    Missing lyrics by DATBLAKBOY?

    Know any other songs by DATBLAKBOY? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Music" is a 1976 biggest hit single by which artist?
    A John Miles
    B Jon Anderson
    C Barry Ryan
    D Peter Gabriel

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DATBLAKBOY tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!