HFD (Hot Food Delivered)

Emeka Pavel

0 fans

Emeka Pavel


2:58

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Working night and day no stopping
Every cash out make you use your sense o
Even rich man still dey broke o
No dey do like say na you be God o
Mmmmm
Shayoooo
Oni surlere lowun wa o
Moni ikorodu sha ni oga wa o
Ibe gan gan gan lo tin shele o
Mmmmmm
See finish o da o
See finish o da o
Ara me e riri
Ara me e riri
Igbalandogi won
Am telling you
See finish o da o
See finish o da o
Ara me e riri
Ara me e riri
Igbalandogi won
Woooun
Telling me to wait
Telling me to buga
Telling me to duro na
Telling me to japa
So many people wey get money wey don die
So make you live your life jejelly make you no kpai
Mama dey pray for me
Rain dey fall
Jaja keep blessing me family
For all these blessings wey dey fall on me
And I get many haters wey dey hate on me
Mmmmmm
Sorry mama
Hustling all day salary no dey pay
I'm so bothered
Thinking about you and how to make money in my own way
This kind thing make me dey mental
Lebu agolo meta fun omo meta
How we wan take survive
Hey son
Working night and day no stopping
Every cash out make you use your sense o
Even rich man still dey broke o
No dey do like say na you be God o
Mmmmm
Shayoooo
Oni surlere lowun wa o
Moni ikorodu sha ni oga wa o
Ibe gan gan gan lo tin shele o
Mmmmmm
See finish o da o
See finish o da o
Ara me e riri
Ara me e riri
Igbalandogi won
Am telling you
See finish o da o
See finish o da o
Ara me e riri
Ara me e riri
Igbalandogi won
Woooun
Hey son
I want you to know that it's going to be ok
Just be focused
Be real
And be you
Hot food delivered
Chop make you clean mouth
No matter what dem dey say now
O nan naaaaan
Working night and day no stopping
Every cash out make you use your sense o
Even rich man still dey broke o
No dey do like say na you be God o
Mmmmm
Shayoooo
Oni surlere lowun wa o
Moni ikorodu sha ni oga wa o
Ibe gan gan gan lo tin shele o
Mmmmmm
See finish o da o
See finish o da o
Ara me e riri
Ara me e riri
Igbalandogi won
Am telling you
See finish o da o
See finish o da o
Ara me e riri
Ara me e riri
Igbalandogi won
Woooun

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chukwuemeka Ajali

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the HFD (Hot Food Delivered) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "HFD (Hot Food Delivered) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13322345/Emeka+Pavel/HFD+%28Hot+Food+Delivered%29>.

    Missing lyrics by Emeka Pavel?

    Know any other songs by Emeka Pavel? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which rapper perform the song Big Stepper?
    A Future
    B Quavo
    C Pop Smoke
    D Roddy Ricch

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Emeka Pavel tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!