Tribute to mohbad
Koded Blaq
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
It's your boy koded Ahh ahh ahh ahh ahh Ikunle abiamo uhn Ikunle abiamo uhn uhn Ikunle abiamo uhn uhn uhn Ikunle abiamo uhn uhn uhn uhn No fugazi , omo no be play Padi mi malo farawe , e get something's I know fit tolerant Baba take me far away , so many dreams wey don die on there way , so many probs I know fit explain So many obstacle wey wan block my way ,I know go fall baba stand by me Omo logo, loman ni shoro Make e know hard pass wetin dem fit solve Make my solution, know go get problem Cause every man is a walking dead Omo logo, loman ni shoro Omo logo, loman ni shoro Make e know hard pass wetin dem fit solve Make my solution, know go get problem Cause every man is a walking dead Omo logo, loman ni shoro Oba imole owaale People wey kill you, GOD see them Una go reap wetin you, sow Eni pa imole gan ma nisho Odoju ala ahn ahn katorira wa Odoju ala ahn ah ahn Katorira wa Your songs start to dey top charts When you are no where to be found So many people just dey chase clout So many people just dey chase clout Fake love is not accepted So many friends, I don unfriend Kila muwaye , kila mamulo This life is to yolo , oh Omo logo, loman ni shoro Make e know hard pass wetin dem fit solve Make my solution, know go get problem Cause every man is a walking dead Omo logo, loman ni shoro Omo logo, loman ni shoro Make e know hard pass wetin dem fit solve Make my solution, know go get problem Cause every man is a walking dead Omo logo, loman ni shoro Oba imole owaale People wey kill you, GOD see them Una go reap wetin you, sow Eni pa imole gan ma nisho Odoju ala ahn ahn katorira wa Odoju ala ahn ah ahn Katorira wa
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Tribute to mohbad Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13326734/Koded+Blaq/Tribute+to+mohbad>.
Discuss the Tribute to mohbad Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In