Boot
Pomkin
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Something must kill a man but no be the thing under skirt This life I summarize but I no fit understand am Enemies dem rise like flood but my God dey somersault them Them shoot at me but them bullet no fit get to me I no fit drink water drop my cup, Anytime them see good thing dem come them arise like cankerworm No body holy pass jesu but baba God understand my flows The football e dey your own court Me dey come like a meteor rock E remain small make my white rice don Who put something in the boot I won reach my Goals. I don somersaults Life e don Make me somersaults Who put something in the boot I don break My code Life is more than Gold I put my Hope on the man above Who put something in the boot Some have food but cannot eat Every other thing contradict it You dey avoid snail dey chop him shit Wetin you don start you better end it Photoshop, Life e go play like film trick Like photoshop You wan nack everything under skirt You no be Solomon, Men I need my peace I no want make them pick my pieces Lord am on my knees On my knees, On my knees Who put something in the boot I won reach my Goals I don somersaults Life e don Make me somersaults Who put something in the boot, I don break My code Life is more than Gold, I put my Hope on the man above Who put something in the boot.
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Boot Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13372541/Pomkin/Boot>.
Discuss the Boot Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In