S A P A

Dejiavo

0 fans

Dejiavo


2:50

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Orin kan nbe lokan mi o
Orin kan nbe lokan mi o
Orin kan nbe lokan mi o
Debi debi da de de eh
Orin kan nbe lokan mi o
Orin kan nbe lokan mi o
Dejiavo ye
Psalmwise on the mix
Make I tell you one thing wey you never know
Whatever you reap it's what you sow
Keep on working never sleep on the hustle o
Money on my mind me no like to cause trouble o
Some people gat no hope Gat no where to go
Povery fit make man go loko
so I pray to God to show me where the money go
Money good Sapa bad for the body oo
Who no know
Everything for this life Omo na grace of God (on God)
Oun toju poor man nri enu kole sotan (sotan)
Jah pls guide me so I no go fuckup
Majekaye rimi tan
Na why I dey sing this song..
When I hear sapa (sapa)
Mo ma japa (japa)
Jare me I no like wahala
As I dey double hustle for the paper
When I hear sapa (sapa)
Mo ma japa (japa)
Jare me I no like wahala
As I dey double hustle for the paper
Ah ah
Sapa
Japa jare
Wahala
For my paper ah ah
Sapa
Mo ma Japa jare eh eh
Wahala
So many things I do for the money
And anything I do for my mommy
If dem love you calm down na the money
No one knows the story
Ah ah ah
See Sho lo mi
If you never know this guys not stopping
Toba kan mi
Aje you go notice
Everybody go dey pay me my money
Eledua see my soul
No be say i too holy o
Mini mini mani mo
As I dey roll my dice make I get lucky oo
Eledua bless my soul
No be say i too holy o
Mini mini mani mo
As I dey roll my dice make I get lucky oo
When I hear sapa (sapa)
Mo ma japa (japa)
Jare me I no like wahala
As I dey double hustle for the paper
When I hear sapa (sapa)
Mo ma japa (japa)
Jare me I no like wahala
As I dey double hustle for the paper
Ah ah
Sapa
Japa
Wahala
paper
Sapa
Japa
Wahala
Sick soudz

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ayandeji Israel, Danny Z

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the S A P A Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "S A P A Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13379703/Dejiavo/S+A+P+A>.

    Missing lyrics by Dejiavo?

    Know any other songs by Dejiavo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Fleetwood Mac's "Go Your Own Way" is lyrically a...
    A Breakup song
    B Love song
    C Country song
    D Mourning song

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dejiavo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!