Test my caliber

Thoughtss

0 fans

Thoughtss


3:14

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Mobolaji so wipe oo
Samzy how your side
Things dey too tight anything for the guys
Say I don reason all the shayo we I like
So my friends dem know me oo
Even when they call me Rüdiger
Emi gan o fara wey won
But I lie
If na swear to swear situation don follow me die
Because am a bad nigga I know it
I got trust issues don't blame me,
My kind is rare and toxic
My kind is rare and toxic
Cuz am a bad nigga I know it
I got trust issues don't blame me,
My kind is rare and toxic oooo
eh ah
Even when dem test our caliber
Away gan o far we won
Man be going through daily struggles all day long
(ma fara we won ooo)
Now I just need some American honey Martel wey dey make me feel well
(we dey make me feel well)
If shayo no dey I swear to god I no fit pretend
(bere lowo hanimal)
Even when dem test our caliber
Away gan o far we won
Man be going through daily struggles all day long
(ma fara we won ooo)
Now I just need some American honey Martel wey dry make me feel well
If shayo no dey I swear to god I no fit pretend
Hm
I'll be good regardless
It do me to write tattoo for my chest
Gone are the days wey I violent
I no get join I got violence
Call da bar man, mister bar man
Soft fe fun mi ni oti mu
Soft fe fun mi ni oti mu
Eh ah
Writer Abi singer am available to sing out
Anything I talk it is from the inside
Anything I talk it is from the inside
So ooo ahh
Writer Abi singer am available to sing out
Anything I talk it is from the inside
Anything I talk it is from the inside
Even when dem test our caliber
Away gan o far we won
Man be going through daily struggles all day long
(ma fara we won ooo)
Now I just need some American honey Martel wey dey make me feel well
If shayo no dey I swear to god I no fit pretend
Even when dem test our caliber
Away gan o far we won
Man be going through daily struggles all day long
(ma fara we won ooo)
Now I just need some American honey Martel wey dey make me feel well
If shayo no dey I swear to god I no fit pretend
Yh, because if Shayo no dey
because if shayo no dey
oooooo
bere lowo animal
don't test my caliber

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Samuel Oyeleke

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Test my caliber Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Test my caliber Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13407908/Thoughtss/Test+my+caliber>.

    Missing lyrics by Thoughtss?

    Know any other songs by Thoughtss? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    He was a hard-headed man he was brutally handsome and she was _______ pretty.
    A Unmistakably
    B Undeniably
    C Terminally
    D Seriously

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Thoughtss tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!