We No Go Gree
Worlasi
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Fellow Ghanaians fellow Ghanaians I come in peace listen to me please You see how fast your leader dey mess up Give me power ago change everything in seconds Just little power little power for me I don't need your money cos I get my money If my money finish ago use your money Dordor mekporkpormbe wokata va hor mi Egidiga egodi gor egidi gorgor Nemeva ameshime kpl3 yebehor Vote for me you go see say galamsay go dey seize In fact if you dey house go go dey your knees If I come back ago come reduce all your taxes In fact if you short me wey ago pay your taxes Ghana dey beyond aid we don't need any aid We never go beg for any money again Ago give you long lasting flexible economy 50 pweswes go fit buy 2 to 7 kommys Korley lagoon go be clean like drinking water You go fit to fish saa catch mammy water Everybody go get three bedroom apartments Police all go get car no need to be Sargent The road all go be smooth no need for spare tyre The road all go bright no fear for kakai Clean city not one rubber sef go dey sight Please pity one vote sef go make I excite Me den Ana's go fight corruption daily If you steal Ghana money you go see your Gbemi Now one village den one college den dam Now one district and one factory and farm Please wait Medeku tor Mi m3 kpao T3t3va I just need one vote and more I just need am dat be all I just want to be on top I dey fear say my money go stop but with you how money go stop
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"We No Go Gree Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13442106/Worlasi/We+No+Go+Gree>.
Discuss the We No Go Gree Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In