Side Chick
lil merthex
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Eni Pami Ah, Ema pami Ah, She'fe pami ni Ah, Ema pami Lil Merthex Eh Familiar Ah, An'je suya Angelina Pami nah Zzz Verse 1 Enter Meje Meje hallelujah ah Shey make I tell una weytin dey sup inside my kalakuta Woo I don see bad girl Bad girl wey dey form good girl Bad girl wey go get boyfriend but she want to roll with another boyfriend Ahh Oh baby your baby never sub (koti jeun) Oh baby your baby never chop (koti sub) But baby shale rira this week Abi kin' snap Epon mi si e ni Snapstreak? Ahh She wan charge but she no get desktop She wan club but she no get crop top As a bad boy mogbe dey flatiron baby oun dun sh'ale yo condom. Ninu federal poly Awon omode yi oni pami On the very first day we met Ahh ofe fe fi billing pami Awon Omo story story Ejo yin po biti attorney Shey you go say you no know me Lo bere mi lowo toyin Ahh, Wo! Side chick abi bestie Ka wole na hmm be the next thing This week abi next week Bad boy mr shift your panties Side chick abi bestie Ka wole na hmm be the next thing This week abi next week Bad boy mr shift your panties Gbo continuation Bad girls dey for this nation Plenty vision But dem never feel my mission Cause like this I dey feel my thing (dem never chop) Many things dey wey dey ginger me (i never sub) Dem go wan like make I chop their thing (dem never sub) Bad girls dey tan de fe pami (dem never chop) Say Hold like this, Do like this (dem never chop) Do like this, like this, like this (dem never sub) Hold my thing, like this, like this I dey feel your vibe every night and day (dem never sub) Ninu Federal Poly Awon Omo ebi n'pami Awon Omo loruloru (iyen loruloru) Awon Omo serekode Awon Omo let's go to the party We're the life of the party Awa ma'n vibe a de kin' dulling Awa ma'n ball a de kin' dull ni Kin' dulling, kin' dulling Kin-duh-kin-duh kin' dulling Kin' de wolo club kin' le ma balling Ewa nipe kin' de ma dulling Mi'o mi dull-uu Side chick abi bestie Ka wole na hmm be the next thing This week abi next week Bad boy mr shift your panties Oya ginger me, ginger me Ginger ginger ginger me Booty yi choke, reading meter ni Sho de le ride me biti Uber ni Eni pa mi Egbami Egba egba egbami Omo yi bad, shomo oloja ni Ode man' vibe, ode ma'n gbon di Ma gbon di Ma gbon di Ma-gbon-ma-gbon ma gbon di Ode ma'n vibe, shomo oloja ni Ode ma'n gbon di biti Rita ni Ahh, Hold like this Kpo like this Jo like this make we cruise like this Make I give you vibes make you vibe like this Omo to fine, Omo to jo daddy Me I want to kpekenle mo badi She say make I burst her medulla ni Omo yi da, Omo oloja ni No ahh hmmm Omo soja ni Ninu federal poly Awon omode yi oni pami (eni pami) On the very first day we met Ahh ofe fe fi billing pami (ofe fi billing wound mi) Awon Omo story story Ejo yin po biti attorney Shey you go say you no know me Lo bere mi lowo toyin Ahh, Wo! Side chick abi bestie Ka wole na hmm be the next thing This week abi next week Bad boy mr shift your panties Side chick abi bestie Ka wole na hmm be the next thing This week abi next week Bad boy mr shift your panties
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Side Chick Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13442796/lil+merthex/Side+Chick>.
Discuss the Side Chick Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In