Old story

tez d adi

0 fans

tez d adi


3:31

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Tell me is because them say I carry gun
you are running away see as your body hot
Your preferred reaction for rumors wey Dey hot
As dem give me name them wey trend for TikTok
As the prophet said I'm a very bad boy
Oya give me rank as I don join cult
Or you palm my chest as your last born son
You wan advise me  I be pastor?

E di di E di di E di di tana
You're wishing that I'll be a governor
Anana Anana Anana Anana
As you don see holy man seat as senator
Na only bad man rule as governor
And na the pastor give am honor
Dey give am front seat for that church
For the old church

If I try narrate their matter
I go tell you their old story  oh!! Old story oh!!
Skiridi skiridi mama eh!
As uma No know me oh! No know me oh!
Ididi Ididi Ididi yeh!
Government get their old story oh!
Get their old story oh!
Getting their

The truth of course talk get short limit
You talk too much several bullets to the skull
Sent to the grave, invitation for the siblings
And then the bad men dance around the corpse
The very ones who decides to pick the limits
The very padi wey decides your last breathing
I nor see reason to take kpi man pikin
Yet another Dey try to give me reason

Life is not balanced if you bother make you stand well
Too many Stabs from close friends oya get sense
The Dey you trust na your end Ee go come first
If you get sense you go suspect your best friend
Even fake pastor fit Dey preach for the conference
Deceive the needy to donate their house rent
Life Ee no balance balance oh no
No escape for betrayal and Ee Dey come first
Good men
Good me get their old story oh bad story oh
Bad men
Bad men get the old story oh good story oh
Government
Government get their old story oh
Pastors get story oh eh get their old story oh

I nor fit study for class of life carry last
Anything I do I try to carry pass
Many different faces for the street and different minds
We try to keep the safety enemies are close by
With nobody to trust you gat to watch your back
Everybody bad I swear uncle Kpass
Great imole don Dey routine and him story don Dey pass
They really wana don't want free me na

di di E di di E di di tana
You're wishing that I'll be a governor
Anana Anana Anana Anana
As you don see holy man seat as senator
Na only bad man rule as governor
And na the pastor give am honor
Dey give am front seat for that church
For the old church

If I try narrate their matter
I go tell you their old story  oh!! Old story oh!!
Skiridi skiridi mama eh!
As uma No know me oh! No know me oh!
Ididi Ididi Ididi yeh!
Government get their old story oh!
Get their old story oh!
Getting the

I nor fit study for class of life carry last
Anything I do I try to carry pass
Many different faces for the street and different minds
We try to keep the safety enemies are close by
With nobody to trust you gat to watch your back
Everybody bad I swear uncle Kpass
Great imole don Dey routine and him story don Dey pass
They really wana don't want free me na

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Paebi Adams

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Old story Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Old story Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13448494/tez+d+adi/Old+story>.

    Missing lyrics by tez d adi?

    Know any other songs by tez d adi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song was Christopher Cross famous for?
    A Long Way Home
    B Sailing
    C She's the one
    D Beautiful Women

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    tez d adi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!