Domot (feat. Berryflex)

Hemykul

0 fans

Hemykul


2:11

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Se Bere se Bere
Mana bad man yeh
Hmm ah eda
Na so so madness full this domot
I've to make this money mhen
I have to comot
Kan ma lo rimi tan omo
kin ma lo succumb
Many Don dey do any how
Many Don corrupt
Me I no get energy for this bad vibe
Many many beast
Many basterd
Many many wound
Dem no get money just to plaster
Have to use my 6s
I have to run from dem gangster
My papa Don tell me oh
Many go dull m dem be fake
No follow dem run things oh
Wey go make you regret
Oh father
Bless my soul oh father
Make my bone no go scatter
I need this raba
To fulfill my dream
And comot this domot
Oh father
Bless my soul oh father
Make my bone no go scatter
I need this raba
To fulfill my dream
And comot this domot
So so many wins
I no celebrate
Mo le Kere loju yin
Inside I be heavy weight
I've been praying for my brother
Just to elevate
You know only money
Fit to make me gyrate
If you get your own money
Oh my brother e dey sweet
O ma file poti even carry two shawty
Person wey I call my hommie even snitch on me
Nothing you wan show me wey my eye never see
Early for my domot
I dey pray make blessing no go comot
Nothing sweet pass the check Don drop
alhamdulillah mo shin te no loo o
Oh father
Bless my soul oh father
Make my bone no go scatter
I need this raba
To fulfill my dream
And comot this domot
Oh father
Bless my soul oh father
Make my bone no go scatter
I need this raba
To fulfill my dream
And comot this domot
Na so so madness full this domot
I've to make this money mhen
I have to comot
Kan ma lo rimi tan omo
Kin ma lo succumb
Many Don dey do any how
Many Don corrupt
Me I no get energy for this bad vibe
Many many beast
Many basterd
Many many wound
Dem no get money just to plaster
Have to use my 6s
I have to run from dem gangster

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Omoduyilemi Emmanuel

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Domot (feat. Berryflex) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Domot (feat. Berryflex) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13450633/Hemykul/Domot+%28feat.+Berryflex%29>.

    Missing lyrics by Hemykul?

    Know any other songs by Hemykul? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is Camila Cabello's actual first name?
    A Karla
    B Camila
    C Maria
    D Rosa

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Hemykul tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!