Toc

Jodakxk

0 fans

Jodakxk


2:54

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Regular kid
Wey no do runs

Big Energy
Koli bookworm

Dance on the beach
With no shoes on

Lost my emotions
And got more

Say Tomorrow
Nobody knows

I dea alive
Many don go

God dea my side
I no fit slow

Jejely - je
Money go show

Started from the bottom
Otilo
We dea sustain

Waka many miles
Ojo - Costain

Hustle everyday
Mummy dea pray

Tell me about love
What you talk
Money i chase

Forget about friends
Many men fake

Still i forgive them
Kolee baje

I Remember when i dea contain

Seven of my guys for my house
I no complain

Everybody talk
Who dea talk
Make Dem talk
E Toh

I no really bother
wetin people talk

Coz e no dea bother
Who i be
Konta

To the world i dea go
Coz i get ginger

Everybody talk
Make dem talk
Who dea talk

I no really bother
Wetin people talk

Coz e no dea bother
Who i be
Konta

To the world i dea go
Coz i get ginger

Broh kiti
Broh kiti
Broh ki Toh

Broh Kiti
Broh kiti
Brokoto

Broh kiti x7
Odor

Some people struggle on ten toes

Mentally fighting a battle

Maintain my peace
I dea gentle

Can't really lie
Am alive
I dea grateful

I say my God
Very Big oh

Nah Number one
He is the King oh

Mighty and All
Dem no reach oh

I Go down on my kneels
For the king oh

Everybody talk
Who dea talk
Make Dem talk
E Toh

I no really bother
wetin people talk

Coz e no dea bother
Who i be
Konta

To the world i dea go
Coz i get ginger

Broh kiti
Broh kiti
Broh ki Toh

Broh Kiti
Broh kiti
Brokoto

Broh kiti x7
Odor

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Jeffree Fynman

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Toc Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Toc Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13486176/Jodakxk/Toc>.

    Missing lyrics by Jodakxk?

    Know any other songs by Jodakxk? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Spotlights, sirens, rifles firin' But he made it out With a _____________.
    A black eye
    B gang of convicts
    C shank in his side
    D bullet in his back

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jodakxk tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!