Ghost Haters

Pee Dee

0 fans

Pee Dee

The Pee Dee is a region in the northeast corner of the U.S. state of South Carolina. It lies along the lower watershed of the Pee Dee River, which was named after the Pee Dee, an Indigenous tribe historically inhabiting the region. more »


2:56
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ayy
It's 2 am vibes
Pee Dee boy
Nobody will live forever

I will never die like a trier
Even when my sins are bigger
God bless me cause of my mother
Nobody will live forever

I will never die like a trier
Even when my sins are bigger
God bless me cause of my mother
Tire me

This hustle don dey tire me
I no dey wait for no salary
Shey na  God wey  dey show mercy oh
Finally  oh
You never see me before

Why you dey pray make I fall?
I've never seen you before
Why you dey pray make I fall?
Why you  dey pray make I fall?

Why you dey pray make I fall?
Na wetin I go chop me I dey find  oh
Wetin man do man me I don't know
You've never seen me before

Why you dey hate? bad energy stay far away
OmoI not fit fall oh
I not fit fall
Cause I get God

And I'm standing tall
Mama dey for church she dey pray 24
You've never seen me before
Why you  dey pray make I fall?

I've never seen you before
Why you dey pray make I fall?
I've never seen you before
Why you Dey pray make I fall?

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: David Ejetavwo

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ghost Haters Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ghost Haters Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13486731/Pee+Dee/Ghost+Haters>.

    Missing lyrics by Pee Dee?

    Know any other songs by Pee Dee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Oh here she comes, watch out boy she'll chew you up, Oh here she comes, she's a ________".
    A mad creature
    B real beater
    C man eater
    D a cheater

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pee Dee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!