Woman

KD Mab

0 fans

KD Mab


6:09
#1

 Struggling with Woman? Become a better singer in 30 days with these videos!

Come make I give you my koko
Shey you wan know KD Mab
Make I give you my koko
Come make I give you my koko
Shey you wan know KD Mab
Make I give you my koko
Oya give them, My woman
Pawon pelu beauty, my woman
Make you pepper them, my woman
Oya show them, My woman
Oya give them, My woman
Pawon pelu beauty, my woman
Make you pepper them, my woman
Oya show them, My woman
The reason behind my energy
Always inneed of her melody
Fife raga bomi hunny
Koju mase timi baby
Dem say we no last
Our love na forever
Carry me go my promiseland
Make I forget where I dey come from
I want that kind of enjoyment
Wey go erase all the sufferness
My One in a million
My angel in human creature
I'll forever cherish you
There's no one better than you
Come make I give you my koko
Shey you wan know KD Mab
Make I give you my koko
Come make I give you my koko
Shey you wan know KD Mab
Make I give you my koko
No Rival
ooh ooh ooh my darling
I dedicate my life to you
I've no reason to leave you
Many craving for love wey give you
I know say na God send me to you
Na your love turn me to mumu
After God and mama na you
Carry me go my promiseland
Make I forget where I dey come from
I want that kind of enjoyment
Wey go erase all the sufferness
My One in a million
My angel in human creature
I'll forever cherish you
There's no one better than you
Oya give them, My woman
Pawon pelu beauty, my woman
Make you pepper them, my woman
Oya show them, My woman
Oya give them, My woman
Pawon pelu beauty, my woman
Make you pepper them, my woman
Oya show them, My woman
Come make I give you my koko
Shey you wan know KD Mab
Make I give you my koko
Come make I give you my koko
Shey you wan know KD Mab
Make I give you my koko
My woman
Pawon pelu beauty, my woman
Make you pepper them, my woman
Oya show them, My woman
Oya give them, My woman
Pawon pelu beauty, my woman
Make you pepper them, my woman
Oya show them, My woman
Come make I give you my koko
Shey you wan know KD Mab
Make I give you my koko
Come make I give you my koko
Shey you wan know KD Mab
Make I give you my koko
Clear road that woman wey dey always give me joy

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Moshood Bello

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Woman Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Woman Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13494912/KD+Mab/Woman>.

    Missing lyrics by KD Mab?

    Know any other songs by KD Mab? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song that has the lyrics "Not sure I told you, but I really like your teeth"?
    A That's Rich
    B Sharks
    C Give That Wolf A Banana
    D I Like to Move It

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    KD Mab tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Woman

    »