Hello

DremaTYL

0 fans

DremaTYL


3:51

 Struggling with Hello? Become a better singer in 30 days with these videos!

Jah jah yaa
I dey dey dey dey dey
Dey dey dey dey
I dey dey dey

Hello Hello
How are you my dear
Nice to meet you fine girl
Love this your fine purple dress
Hello Hello
I know you are scared
But I'm just tryna be your friend
Why you con Dey snub me like that

Girl my heart e carry ungwongwo
Normally normally me I go follow
Wine your body make we dance
Make we go low
Girl my heart don Dey soft
Me I don fall in love
Wo wo wo

Girl my heart e carry ungwongwo
Normally normally me I go follow
Wine your body make we dance
Make we go low
Girl my heart don Dey soft
Me I don fall in love
Wo wo wo


So i see this fine girl
Standing right there
Me I get the mind
I go walk and stare
I go tell am hello
(I go tell am hello, tell am)
So I'm Drema by name and I got fame
I'm a bad boy but I Wanna be your friend
So you go try mellow
(So you go try mellow, you go try)


Oya see body oh
Egba mi oh
I don really Jam Wetin big pass me oh
Why you con dey form for the pool party oh
Me I get the love and I get money oh
Oya see body oh
Egba mi oh
I know your friends dem dey like money oh
But this your yansh don dey full body oh
As we con dey hug I dey feel bobbie oh
Oya baby say


Hello Hello
How are you my dear
Nice to meet you fine girl
Love this your fine purple dress
Hello Hello
I know you are scared
But I'm just tryna be your friend
Why you con Dey snub me like that


Girl my heart e carry ungwongwo
Normally normally me I go follow
Wine your body make we dance
Make we go low
Girl my heart don Dey soft
Me I don fall in love
Wo wo wo

Girl my heart e carry ungwongwo
Normally normally me I go follow
Wine your body make we dance
Make we go low
Girl my heart don Dey soft
Me I don fall in love
Wo wo wo


As i go my house I'm in darkness
Na she con dey dey my mind
No be madness
Me I con go her side Uninvited
Tell her how I feel
I no fit deny that
Omo you fine die
So many fine girls
But na you I choose
Make I no die here
Break my heart and I no go love again
No wam no wam me i no go love again


Oya see body oh
Egba mi oh
I don really Jam Wetin big pass me oh
Why you con dey form for the pool party oh
Me I get the love and I get money oh
Oya see body oh
Egba mi oh
I know your friends dem dey like money oh
But this your yansh don dey full body oh
As we con dey hug I dey feel bobbie oh
Oya baby say


Hello Hello
How are you my dear
Nice to meet you fine girl
Love this your fine purple dress
Hello Hello
I know you are scared
But I'm just tryna be your friend
Why you con Dey snub me like that


Girl my heart e carry ungwongwo
Normally normally me I go follow
Wine your body make we dance
Make we go low
Girl my heart don Dey soft
Me I don fall in love
Wo wo wo

Girl my heart e carry ungwongwo
Normally normally me I go follow
Wine your body make we dance
Make we go low
Girl my heart don Dey soft
Me I don fall in love
Wo wo wo


Wo wo wo
I don love and no be my fault
Shey you don see your big back and front
Make I no go die for love at all
Wo wo wo
I don love and no be my fault
Shey you don see your big back and front
Make I no go die for love at all

 Struggling with Hello? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Stanley Akomaye

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Hello Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Hello Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13506138/DremaTYL/Hello>.

    Missing lyrics by DremaTYL?

    Know any other songs by DremaTYL? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sang this hit single "Quand Le Soleil Dit Bonjour Aux Montagnes" also known as "The French Song"?
    A Suzanne
    B Eddy Arnold
    C Joel Leblanc
    D Lucille Starr

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DremaTYL tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!