PRAY

Yg iSosa

0 fans

Yg iSosa


2:31

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

It's your gee iSosa
I won get money like dangote Dem tell me say good boy no Dey pay ,
Oluwa change my way ,
Their way no fit  be my way.
Why I dey hustle , if life na vanity
I won make money for my family kima di enile
Zero liability
This is my reality.

Mama mama don pray tire. Papa Papa don  retire.
Oluwa nibo loju rewa.
Moshi fe jaye lavidaloca
Make them no reason my matter  local
As dey jam my song for their speakers
That small boy from iyanaipaja
I know say you go answer my prayer

Jah jehovah.
Answer my prayer ,
Me sef won hammer ,
I won drive Range Rover .
Make dem tell me to pull over       Make olopa dey say shun sir Make dem ask me 4 small roger.
Make I fit to dey drop rabba eh

I won make money
I won bless my mom c
Kilowo bi Jago
Kilowo bi mompha
I know say the matter go far
Everyday hustling non stop grinding
This world no funny  life e no easy
Everyday for the thief  One day for owner
I get so many questions wey dey bother my mind

Which day mesef go blow oo
I won buyi motor o o
I won bless my mum c o
I won flex my baby o eh

Jah jehovah.
Answer my prayer ,
Me sef won hammer ,
I won drive Range Rover .
Make dem tell me to pull over , Make olopa dey say shun sir Make dem ask me 4 small roger.
Make I fit to dey drop rabba eh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Isaiah Ovenseri

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the PRAY Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "PRAY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13510831/Yg+iSosa/PRAY>.

    Missing lyrics by Yg iSosa?

    Know any other songs by Yg iSosa? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was the first to use a Synthesizer in a song?
    A Buddy Holly
    B Frankie Valley
    C Del Shannon
    D Ritchie Valens

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yg iSosa tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    PRAY

    »