Kaku - Late
Ric Hassani
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Dem don carry calculator Don carry calculator Dem wan know how we dey take chop Dem don dey calcu, calcu, calcu (Run) Dem wan, dem wan calculate, ah Dem wan calculate my money o Calculate, ah Dem wan calculate my money Dem, dem dey calculate, yeah Don calculate my money o Dem dey calculate my money o Dem don carry calculator Don carry calculator Dem wan know how we dey take chop Dem don dey calculate, oh I go still dey denge pose, denge Pull up with them on their toes, denge (dem no fit know) I go still dey denge pose, denge Denge, denge (dem no fit know) Dem wan, dem wan calculate, ah Dem wan calculate my money o Calculate, ah Dem wan calculate my money Dem, dem dey calculate, yeah Dem calculate my money o Dem dey calculate my money o (calculate o) Where you dey (dey) When I dey grind for money? (Money) Hustle from place to place (place) You been dey lick your loli (loli) Now I don shine, now I'm alright Now I got money (money), now I come fine Omoh night cruise, cruise in a Porsche Wetin you wan do, shut the f*ck up I no get time for wetin no concern my money Pay me my money, yeah I no get time for wetin no concern my money Pay me my money, yeah Dem wan, dem wan calculate, ah Dem wan calculate my money o Calculate, ah Dem wan calculate my money Dem, dem dey calculate, yeah Dem calculate my money o Dem dey calculate my money o (calculate o) Dem don carry calculator Don carry calculator Dem wan know how we dey take chop Dem don dey calculate, oh I go still dey denge pose, denge Pull up with them on their toes, denge (dem no fit know) I go still dey denge pose, denge Denge, denge (dem no fit know, oh)
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Ikechukwu Eric Ahiauzu, Olugbemi Oladipupo
Lyrics © TUNECORE INC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Kaku - Late Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13517721/Ric+Hassani/Kaku+-+Late>.
Discuss the Kaku - Late Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In