Reggae Rap 1

Londonal

0 fans

Londonal


3:30

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Wetin I come across along the journey mouth no ft talk
Omoh tèfè kó,many nights wey I no dey chop
Dey reason wetin b d plan B if school no later work
Dem no dey teach pessin for class,before u enter make u knock

Mi gbadura kin rí kaluba,omo ope no dey play
For the hood me I come from momope kosere
Nigga wey do better make my motivation multiply
Kinjí wakò bi G-wagon,e no too bad if I dey fly

I've done a lot of things many ppl thought I can't do
Hope you know the feeling,lighting colos with a candle
Pray for Mercy on the devilish things I handle
Just wan dey my zone counting currencies in passus

Ask about me from your sister,she go recognize my style
Everybody watching tele,butterflies in the sky
Of the old,youth,children,kindergarten
Even pikin wey no be me born
Dem dey call me daddy

Actually,they all thought am gonna come in like a beast
That I am
Following the rules of 'I am that I am'
Guided by the spirit,I knw what i read/psalm
The music needs no introduction you too can check on Shazam

Dem say me I bad cos am a product of the Hood
Everybody na liar Make we just dey talk the truth
Everyday on kpoli  many things in my schedule
If I were you will put ursev in my shoe

Omo to shishe deede oye kolasiko igbadun
Toba loya poun fedagbe sheboye kefìle fún
No b by hard work,Gìdìgbà o shìlekún
Oun orí ofaramo,Ewure tó fojú dekun

Everybody wanna hear In music
What they scared to say
Many young ones down the 6ft eh
And some don go astray
Truths hidden in the Gloom
If e no sharp make u Zoom
I dey hear another voice
When na only me for dey d room

If you can't help a nigga then why will you wish him bad
If only you saw where he came in then aswr you won't be glad
Omo'nhustle lati gbowo,iwowanbe ofedaloro
Lenibadele báwon aburo ri wontije lotto

Nervous bout my past,worried about the future
There's still much to learn,whereas I don't  knw my Tutor
How do I minimize the pain,am Overthinking again
been Igniting my colos,just Hope I don't go insane

Mp-3 na my bestie
Little kid,say ogbeni
Every midnight I Dey work
Now all over world
Them say mission impossible,sheboni bosifun
I get along with God and keeps getting blessings bountiful

Love your neighbors as you love yourself
and make it limited
Pessin wey dey throw me dirt for back
and still Dey give me ten over ten
When dem see me face Dey go bow
Dem no fitto look my face,when I start dem dey doubt

No dey follow dem hate another pessin wey no wrong you
God will take it personal more than what you can Handle
Got tremendous Scars in my body and soul
Not only turning pains to gains
But now killing many shows

Special regard to my guys and greetings to my fam
U don dey anticipate,,cos u bliv say na Jam
got a message for the street
Tebalegbomiye ye ye  lefima moh  poroyen bam

Oje nkon tonbamilokonje Pama njerawalese
Elefunwara eledanu ewa da'adete
Oretomope oledide gon oni fe kogbese
Abe oreofe nigbogbo wawa shotunwaye kadeshe e

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Temitope Akinsioye

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Reggae Rap 1 Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Reggae Rap 1 Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13528472/Londonal/Reggae+Rap+1>.

    Missing lyrics by Londonal?

    Know any other songs by Londonal? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who of the following is not a New Zealand singer-songwriter?
    A Lorde
    B BENEE
    C Bic Runga
    D Regine Velasquez

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Londonal tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!