Many Things

Uncle-P

0 fans

Uncle-P


2:46

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

It's Tartoonz on the track
So many things wae dae bother man
So many things wae dae man feel down
Many things wae dae go through my mind
Many wae I no fit align

So many things wae dae bother man
So many things wae dae man feel down
Many things wae dae go through my mind
Many wae I no fit align

Hakuna matata
Wae my lighter
Bring the risler
Make we ganger
Many things wae dae go through my mind
Many things wae I no fit align

Hakuna matata
Wae my lighter
Bring the risler
Make we ganger
Many things wae dae go through my mind
Many things wae I no fit align

Pour me water for my head
Make I take cool down
My brain dae hot
Abeg put me inside deep freezer
Many things
Many many things
Many many things
Wae dae happen
How many wae we fit talk finish
Oh Lord
Have mercy on me
I know I'm a sinner
But na you wae create weed
So when problem wae pass person
Knock for door mouth
Na too drag am inside
Use risler blow am comot
Upon how area take hard
Precious still dae bill me
Favour call me
Day say we are expecting a baby
You and who
Make I bring pikin come this world
Then use garri kill am
E nor go make sence at all
But if at all
I still dae believe in God
On top the belief
I mount my kpoli and refnol
I dae hear say person dae say
Time no dae
Were e dae run go
Abeg pass me that blue nom nom
Make I slow am down


So many things wae dae bother man
So many things wae dae man feel down
Many things wae dae go through my mind
Many wae I no fit align

So many things wae dae bother man
So many things wae dae man feel down
Many things wae dae go through my mind
Many wae I no fit align

Hakuna matata
Wae my lighter
Bring the risler
Make we ganger
Many things wae dae go through my mind
Many things wae I no fit align

Hakuna matata
Wae my lighter
Bring the risler
Make we ganger
Many things wae dae go through my mind
Many things wae I no fit align

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Folorunshola Paul

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Many Things Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Many Things Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13532348/Uncle-P/Many+Things>.

    Missing lyrics by Uncle-P?

    Know any other songs by Uncle-P? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Complete the lyrics: "The sun goes down, the... ".
    A bars come out
    B stars come out
    C stars come up
    D guitar gets loud

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Uncle-P tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!