Legat Tender

1paid

0 fans

1paid


2:52

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

You know what time it is
What you say what you say man .
1paid 1paid oooo ooo
Jonmo
Money raba
Hmmm
My mama she too fine mamaci
Say my girl she too bad senori
Make u ring those babes Veroni
Make you call e me dem Alicia
O le Ma love me tender
Ko de Ma gbemi saya
Malo Ma je kin para
Iwo lon je kin calm down
My Mama she too fine Mamacita
Say my girl she too bad senorita
Make you ring those babe
Veronica ,Cynthia , Tricia
Call me the Dem Alicia licia
O le Ma love me tender
Like a pendant
Nakupenda
Metu sala
My mama she too fine mamaci
Say my girl she too bad senori
Make u ring those babes Veroni
Make you call e me dem Alicia licia licia
O le Ma love me tender
Like a pendant
Nakupenda
Metu sala
See that guy e no reach when I come down .
I've been balling for long baby calm down
See all along girl baby calm down
Life fit still rough
If u like no go belong o
Maybe na day time
Maybe na night time
You fit work make e still no clear
MAmarita senorita
She been call me for d mata
But my broda I no answer
Answer
Tell me the wrongs
Wey I been do now
Ooo girl
Make I see if you sef no be saint na
Make u cast the first stone
Begin stone am
U dey whyne u dey whyne
U dey whyne my grace
Cus I been working hard for the
legal legal
Tender tender
Ma ja Ma ja
Calm down calm down
Oh now
Cus I been working hard for the
legal legal
Tender tender
Ma ja Ma ja
Calm down calm down
Baby calm down na baby calm down na
No go dey para now
No go dey para
Working hard for the legal
legal tender
Tender tender
Ma ja Ma ja
Calm down calm down oooo
Cus I been working hard for the
legal legal
Tender tender
Ma ja Ma ja
Calm down calm down
1Paid

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Henry Onoriode

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Legat Tender Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Legat Tender Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13534751/1paid/Legat+Tender>.

    Missing lyrics by 1paid?

    Know any other songs by 1paid? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What are Imagine Dragons' 2012 and 2018 albums?
    A Smoke & Mirrors, Evolve
    B Night Visions, Origins
    C Night Visions, Evolve
    D Origins, Smoke & Mirrors

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    1paid tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!