NO TIME (feat. DON FRESH)

Rhedboy

0 fans

Rhedboy


2:50

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Kpuajeku
Rhedboy
Paula paula paula
Calm down
baby calm down
Say she dey battle mi like Mike Tyson
The way you ride pon the thing, I like am
So critically I'm a bad man, ohh
Binance, I go buy am
Shebi na gucci or na prada
Haffi to wait for your bad whine
Shebi your friends dem a tell you
Say I'm a superstar boy
And I gat no time
Baby girl gimme your bad wine
I gat no time
Shebi your friends dem a tell you
I'm a superstar boy and I gat no time
Baby girl gimme your bad wine
I gat no time nyaaa
Baby wetin I dey find go sokoto dey
For your shokoto
Omalicha make we dey on a low low low
After that we go do some jogodo
Afi to still be your own commando
Yeah girl
Oye ma bra bra bra minche
A de knock kon kon kon on your door
Odoyewu prana onna mi pe
Adey feel this energy o
Baby gimme your hand make I hold you tight
Make I hold you tight
Make I hold you tight
Baby nobody fit love you like I do
I carry Ifeoma like commando
I no fit do you April fool, april fool
I'm a superstar boy and I gat no time
Baby girl gimme your bad wine
I gat no time
Shebi your friends dem a tell you
I'm a superstar boy and I gat no time
Baby girl gimme your bad whine
I gat no time nyaaa
She get the booty wey burst my bololo
Wey fit make a man to screem oh no
Whenever I touch her tenderly
I go give her love wey dey jejely
Oh I fi give her love so simply
I fi to give her love wey gum body
Oh shauty wear the crown for me
I'm in
I no go do you like idiamin
Bella sinner Bella (Bella ooo)
Nobody badder than Bella
Bella sinner Bella (Bella)
Nobody is badder than Bella
Bella sinner Bella (Bella o)
Nobody badder than Bella (Bella nwaynioma)
Bella sinner Bella (Bella nwaynioma Bella oo)
Nobody is badder than Bella (Bella o)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: CALEB OGBONNAYA

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the NO TIME (feat. DON FRESH) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "NO TIME (feat. DON FRESH) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13534842/Rhedboy/NO+TIME+%28feat.+DON+FRESH%29>.

    Missing lyrics by Rhedboy?

    Know any other songs by Rhedboy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    'All we want from you are the kicks you've given us...'
    A Little Black Dress
    B S Express
    C I Must Confess
    D Motorcycle Emptiness

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rhedboy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!