Don't wanna loose

Skidbounce

0 fans

Skidbounce


2:37

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Skidii on di banger ohsey
I do not do the regular
If them tell you say e easy e
My brother na set up ooo
Where my gbolli dey make I reason e
Ah no wan go f-up ooo
Shey the gwedu don dey don cook for pot
Shey you no go like u no go like support
Why go dey hate
We go meet for top ye yeah

I don't wanna loose at all
Oluwa be mah magneto
Shey wey started from instagram
Now dem dey hear us ooo
I don't wanna loose at all
Oluwa be mah magneto
Shey wey started from instagram
Now dem dey hear us ooo
Jekalole jeka sare
Shey the money don dey plenty
Where the money where my maye
May she help me send the money
Jekalole jeka sare
Shey the money don dey plenty
Where the money where my maye
May she help me send the money

From zero to hero
I swear my story go inspired you ooo
Why you no go hustle
Shey the broke life never don dey tire you
Me I don the hustle
Cause u knw say no Retiring
I dey pray for the paper
Make una no say no be packaging
Moti dey dey  dey
If you want the money
Make you pray pray pray
Mofe je je je
Me I pray say the money
E go come mah way
Moti dey dey dey
If you want the money
Make you pray pray pray
Mofe je je je
Me I pray say the money
E go come mah way
I don't wanna loose at all
Oluwa be mah magneto
Shey wey started from instagram
Now dem dey hear us ooo

I don't wanna loose at all
Oluwa be mah magneto
Shey wey started from instagram
Now dem dey hear us ooo
Jekalole jeka sare
Shey the money don dey plenty
Where the money where my maye
May she help me send the money
Jekalole jeka sare
Shey the money don dey plenty
Where the money where my maye
May she help me send the money

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Dasar Sunday

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Don't wanna loose Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Don't wanna loose Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13557472/Skidbounce/Don%27t+wanna+loose>.

    Missing lyrics by Skidbounce?

    Know any other songs by Skidbounce? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the name of Madonna’s first studio album, released in 1983?
    A Madonna
    B Music
    C True Blue
    D Pre-Madonna

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Skidbounce tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!