AGARACHA

Chimy

0 fans

Chimy


2:38

 Struggling with AGARACHA? Become a better singer in 30 days with these videos!

Hi Chimy
First First
Bush meat no dey beef hunter
Na hunter wey dey find am
Shey you know say okirika no be designer
God give you big nyash
Why you no dey whine am
Mmm hmmm Mmm hmmm
You get advice for me before i go light am
Only one puff and i feel am for my spinal
I dey for gym when i go jam Jemima
Mmm hmmm Mmm hmmm
Abobo put your ears to the ground for my next al..
Album, see I get girl for bayelsa
Anytime I land she day hail me yes sir
Baby Baby
Agaracha Agaracha Agaracha na me
Oh my oh my oh my oh
Agaracha baby make I pour for your body
Oh my oh my oh my oh
Oh my baby yeah yeah yeah
Oouu ooou
Chimy baby there there there
Peperempe
Oh my baby je je je
Oouu ooou
Julie baby there there there
Spinning the block with the gees
Burning trees like we legalized it
Any bad belle no go recognize me
I don dey guide my side like vigilante
Na who won come dey undermine me
Kudi no dey look for me
Wetin I want na wetin i go get
Them dey talk say my eye dey shine like thief
Werey abi you no know say
Bush meat no dey beef hunter
Na hunter wey dey find am
Shey you know say okirika no be designer
God give you big nyash
Why you no dey whine am
Mmm hmmm Mmm hmmm
You get advice for me before i go light am
Only one puff and i feel am for my spinal
I dey for gym when i go jam Jemima
Baby Baby
Agaracha Agaracha Agaracha na me
Oh my oh my oh my oh
Agaracha baby make I pour for your body
Oh my oh my oh my oh
Agaracha Agaracha Agaracha na me
Oh my oh my oh my oh
Agaracha baby make I pour for your body
Oh my oh my oh my oh
Oh my oh my oh my oh
Pour for your body
Oh my oh my oh my oh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Chimuanya Okereke

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the AGARACHA Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "AGARACHA Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13568181/Chimy/AGARACHA>.

    Missing lyrics by Chimy?

    Know any other songs by Chimy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Smile" in the "For Ever" album?
    A Ed Sheeran
    B Katy Perry
    C Jungle
    D Young Fathers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chimy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!