Unto Jah
Kelz Nena
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
All my pains and my sorrow I dey leave am unto Jah oh Alright, yeah I, still see my nigga in my dreams Telling me I love you like nobody ever did Damn I miss em but I'm trying not to overthink My girl telling me I'm too focused on the pain Disregard my words, I might be wrong I think I'm in my feelings cos I'm prolly way too drunk I understand I prolly talk of death like way too much My church's given up me because my dread too long But all my pains and my sorrow I dey leave am unto Jah oh All my pains and my sorrow I dey leave am unto God oh Cos I've been waiting for a long day Many many places wey i wan dey My brother promisi me one bale Check my balance if e don dey wowo uhohohoh Many many problems when a man face When i complain dem say i wan crase Root of all evil me i wan taste 2 shots go fit cure a man crase woahwoah Na only me know wetin my headih dey carry Say i don be Lawyer say my mates don dey marry Everybody with e crossih for thisih calvary Tell person your problem go see am for story So all my pains and my sorrow I dey leave am unto God oh All my pains and my sorrow I dey leave am unto God oh Say water carry me go, go bayelsa Fight my battle, oh sambisa Tell me wetin i go do for the matter E pass my power, chike and the river The lifestyle go fit make a man go gaga Memories go fit make man cry river Tryna find my way i navigate like Sinbad Almost alright but I'll be fine my jigga Sitting in this room and I feel out, of place Surrounded by these strangers and my mind's in space I go Soso side to take my pain away I know its pretty late but Girl i'm on my way Cos all my pains and my sorrow I don leave am unto God oh All my pains and my sorrow I don leave am unto God oh God is the greatest
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Unto Jah Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13568719/Kelz+Nena/Unto+Jah>.
Discuss the Unto Jah Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In