No Lele

Bowale

0 fans

Bowale


2:55

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

They call me bowale
Don't let me fall o
Ma je ki n fo
You the only one that I got
So baba ma je ko bo
A whole lot of things pon mi mind
But man still dey pon mi grind
Cos one way ah fi survive
To n ba ni ki n sare
Mo ma sare ma sare
To n ba ni ki n korin
Ma korin
Ma korin now
More time i be
On my ten toes
Bad man always plotting
And if dem try we
You know we be warring
Count my blessings
Keep the fire burning
Give thanks and praise
To the almighty

E go soon reach my turn
Won ma ba mi sope
E go soon reach your turn o
Wo n ma ba e sope
Say my brother no lele
No lele
No lele
Say my sister no lele
No lele
No lele

Sister work hard
My brother work hard
Make nobody com dey use you shako
Nobody Nobody
Cos in this world
E be turn by turn o
Eledumare got your back o
So you don't need to hate on a brother
Cos we all need one another
Oya bring it over here
Igba ope
I go dey happy for all my guys
And all the blessing wey jah provide
Oya bring it over here
Igba ope
I go dey happy for all my guys
and all the blessing wey jah provide

E go soon reach my turn o
Won ma ba mi sope
E go soon reach your turn o
Wo n ma ba e sope
Say my brother no lele
No lele
No lele
Say my sister no lele
No lele
No lele
E go soon reach your turn oo
E go soon reach my turn oo
Wey i go pose inside my motor
I spoil my mama like i win the lotto
E go soon reach your turn oo
E go soon reach my turn oo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Adebowale Adelegan

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No Lele Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Lele Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13607401/Bowale/No+Lele>.

    Missing lyrics by Bowale?

    Know any other songs by Bowale? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous author and creator of "The Sandman" graphic novels is a close friend of Tori Amos is also mentioned in a number of her song lyrics?
    A Jeff Johns
    B Sam Snyder
    C Joëlle Jones
    D Neil Gaiman

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bowale tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!