This Year (King Dave Party)
King David Oke
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Back inna the time Dem no know our story hmm On top say I dey try To grind Dem dey Slow me down But this year this year Everything I wey lay my hand Must work for me Weda Dem like am Or Dem no like am Call your mummy and daddy Ko jo and your Siblings and bro It's a King Dave party And show no dull Let's turn up the show Call your mummy and daddy Ko jo and your Siblings and bro It's a King Dave party And show no dull Let's turn up the show I know what you want now What you need you need I know what you want now What you need you need You need From A.G.O we be bursting The town oh yeah Dem go hear word this time Oh yeah Good vibes to ease your mind Give loves you'll get love in time No dey dull no waste time Make you stand up na the right time This na the right time hmm You already know Hustle no dey look Uche face One day your day go break Steady make you dey run your race Live life day by day Baba go shine the way It's a new sound you already know Sheriff production on the stereo Giving you good vibes and chill Stand on your feet If you feel the rhythm This year this year Everything wey I lay my hand Must work for me Weda Dem like am or Dem no like am This year this year Everything wey I lay my hand Must work for me Weda Dem like am or Dem no like am Call your mummy and daddy Ko jo and your Siblings and bro It's a King Dave party And show no dull Let's turn up the show Call your mummy and daddy Ko jo and your Siblings and bro It's a King Dave party And show no dull Let's turn up the show I know what you want now What you need you need I know what you want now What you need you need you need
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"This Year (King Dave Party) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13656713/King+David+Oke/This+Year+%28King+Dave+Party%29>.
Discuss the This Year (King Dave Party) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In