Money

nado banks STBG

0 fans

nado banks STBG


2:51

 Struggling with Money? Become a better singer in 30 days with these videos!

Money fit change your life gon
Money fit change your catwalk
Money fit change your background
Wetin money fit do

Money fit change your life gon
Money fit change your catwalk
Money fit change your background
Wetin money fit do

Me tell them.

Money
Money
If you get the money
I Abeg you make you jaye

Money
Owo
If you get the money
I Abeg you make you jaye


And if you see person with the money, call am ahaji
And if you get the money make I see you pull up in the lambo
And as you get the money make you no dey think say you no go die ooo
That's why I say make you just dey flex and festa

If you get the money (tananana)
Make you no Dey dull(tanaana)
Make you just Dey ball(tanana)
No one knows tomorrow (tanana)

If you get the money (tanana)
Make you no Dey dull(tanana)
Make you just Dey ball(tanana
No one knows tomorrow (tanana)



Money
Money
If you get the money
I Abeg you make you jaye

Money
Owo
If you get the money
I Abeg you make you jaye


Cause if you ask Wetin Dey sub
You go see na money matter be that
And if you ask Wetin you want
He go say I want the money now

Cause if you ask Wetin Dey sub
You go see na money matter be that
And if you ask Wetin you want
He go say I want the money now

If you get the money (tanana)
Make you no Dey dull(tanana)
Make you just Dey  ball(tanana)
No one knows tomorrow (tanana)

If you get the money(tanana)
Make you no Dey dull(tanana)
Make you just Dey ball(tanana)
No one knows tomorrow (tanana)


Money
Money
If you get the money
I Abeg you make you jaye

Money
Owo
If you get the money
I Abeg you make you jaye

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Chinedu Alaekwe

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Money Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Money Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13663764/nado+banks+STBG/Money>.

    Missing lyrics by nado banks STBG?

    Know any other songs by nado banks STBG? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Reginald Kenneth Dwight is better known by what name?
    A Elton John
    B Jim Morrison
    C Frank Zappa
    D Paul Anka

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    nado banks STBG tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Money

    »