Cant wait

Jerrycowest

0 fans

Jerrycowest


3:24

 Struggling with Cant wait? Become a better singer in 30 days with these videos!

Ummmmm
Umm hmm umm hmm
Wetin Dey sup wetin Dey sup
Umm hmm umm
Na when the money go come
When the money go come
When
Oboi
Different things on my mind
Omor na when e go be for me
Na which record go carry me trabaye from the trenches
Oh my God I believe say one day
Everywhere go marama
But like this suffer Dey pepper me for body
Come Be like make I cry as I Dey rap
Alone in my thoughts
Sipping all this lean
Dem say e go set but the ball is in my court
I come Dey over work
Still dey wait for result
When the money go come
When my songs go start to Dey top
Sapa no get pity
Oppression Dey put man for thinking
Eyes don see plenty things
If e burst
You'll know your real gee
Jejely I Dey grind
Na who get money Dey get friend
No love in the street fr pesin Wey nor get shishi
At a young age I Dey do bad
Yu nor go fit blame me
Left home for greener pastures
I Dey beg God to save me
If na my sins Dey cause delay
Baba Biko forgive me
All way na way for the money
Ki n ti e gba 40 btc
Sad pikin go smile again
Who broke go still collect again
Na just time e go take
My brother why yu Dey hide update
Make we gather smile
Cuz nothing Dey last forever
Yu show me way no mean say
Make your own money no enter
This life is just a game
People Dey win people Dey lose
Pesin Wey go make am go make am
No be by who sabi book
I no get who to complain to
I just focus on my hustle
Baba God you my struggle
Mbok na why I go gbadun
My mates Dey wear Cuban fr neck
Buh me na bills full my neck
And I'm not even 30 yet
Plenty bukata Dey my head
Many nights I Dey awake
With deep pains in my heart
E no Dey easy for d Boi
I Dey see shege nor be lie
I Dey fight for my life
Yu Dey vex say I no text you
Always chilling with my demons
Thinking of how to rob devil
big dreams Wey I Dey get baba
Make e no die for sleep
E no go bad Iffa Dey pull crowd like Odogwu
Big seven

Mama say na time e go take
Make I work and pray
One day the story go change
Say  everything go fall In Place
Ojor Wo gon gon lo ma shele
Cuz Me I can't wait
I can't wait
Everyday the boy be stressing
Owo ni koko
Oluwa shower me your blessings
Oluwa shower me your blessings
Unnnnnn
Baba God show me mercy yeye

I Dey look myself for mirror
I Dey smile at me
I Dey motivate myself
It's gon be fine my gee
So many sleepless night
Omor Boi Dey find money
And no be my fault
Say I don Dey press lappy
Mama no go vex
Say her pikin don Dey puff backi
This life e nor easy
It's very hard like giant dick
Oluwa commot me from the circle of frenemies
All way na way I must to make am by any means
Life Issa book with different chapters
Give what's Cesar's to Caesar
Wetin Cesar want I nor know
Omor me I for don give am
I nor fit wait to live the kind of life Wey I Dey dream of
And I no fit wait to get all the things that have prayed for
Chineke gimme comfort
Say na only yu i trust God
Aye ti Komi logbon
Tell me why I no go serious
If yu sabi where I come from
Yu no go ever pray to see me fall
Period

Mama say na time e go take
Make I work and pray
One day the story go change
Say  everything go fall In Place
Ojor Wo gon gon lo ma shele
Cuz Me I can't wait
I can't wait
Everyday the boy be stressing
Owo ni koko
Oluwa shower me your blessings
Oluwa shower me your blessings
Unnnnnn
Baba God show me mercy yeye

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Jeremiah Sebastian

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Cant wait Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Cant wait Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13670633/Jerrycowest/Cant+wait>.

    Missing lyrics by Jerrycowest?

    Know any other songs by Jerrycowest? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which band are Adam, Jack and Ryan singers?
    A AJR
    B RJA
    C ARJ
    D JRA

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jerrycowest tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!