CAST

Samley

0 fans

Samley


3:04
#1

 Struggling with CAST? Become a better singer in 30 days with these videos!

I'm just trying to get out of my mind at this point
Who be Latifa
Who be Basira
Dem dey call and dey text me for Insta

Their message he don full my Twitter
Ahh, dem know dey consider
See, he don cause he ya wah
Who be diya father

Who dey give dem liver
Me dey cross he the border
Who dey give dem mind
Me dey call he my lover

Who dey tell dem say, I never get visa
See, when I never call my dealer
As di matter don't cast
I don't write my verse

I dey pray and fast
Omo boy no want to carry last
As di matter don cast
I don't write my verse

I dey pray and fast
Omo boy no want to carry last
Stand di gi digba on my ten toes
Why you con Dey vex oo

For person wey God he don  bless oo
Na God he bless oo
Stand di gi digba on my ten toes
why Dey come Dey vex oo

For person wey God he don bless oo
Na God he bless oo
Look at me right now
Dem say I be bad child

And me a be sharp guy
Dem no born their father
If them try me
Dem no go ever prosper

Emi ti Moti gbana
Ti Moti  Shamaya
IBD Don Dada
Dem dey call me Dangbana

IBD Godfather
Dem dey call me Abija
I be solid boy
Omo boy wey get  cannibal

Small boy wey get stamina
As di matter don't cast
I don't write my verse
I dey pray and fast

Omo boy no want to carry last
As di matter don't cast
I don't write my verse
I dey pray and fast

Omo boy no want to carry last
Stand he gidigba on my ten toes
Why you con Dey vex oo
For person wey God he don bless oo

Na God he bless oo
Stand he gidigba on my ten toes
Why they con Dey vex oo
For person wey God he don bless oo

Na God he bless oo
solid boy
Then think say he  easy
He get he reason

He get he reason
Them never believe me

 Struggling with CAST? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Akinnuga Taiwo

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the CAST Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "CAST Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13671092/Samley/CAST>.

    Missing lyrics by Samley?

    Know any other songs by Samley? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Raissa Anggiani: "If you don't need me to, I'll be ______ ___"
    A Losing you
    B Seeing you
    C Watching you
    D Missing you

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Samley tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    CAST

    »