My Letter

Leety

0 fans

Leety


3:46

 Struggling with My Letter? Become a better singer in 30 days with these videos!

Something dey make me dey bore
But wetin man no see before
So nothing go make me dey fall
The hustle wey man dey recall
But no one wey man fit dey call
But now man is standing tall
To everyone wey don waste my time
And the ones wey try to kill my vibe
To my Ex wey try to take my life
I am fine
To Badmind wey never wish me to rise
As i dey hustle you dey wish me to kpae
To my haters wey dey scrutinize
I am fine
Matter of fact I'm doing better better better
And this is my Letter letter letter
I'm making dollars dollars dollars
All the time
Matter of fact I'm doing better better better
And this is my Letter letter letter
I'm chopping dollars dollars dollars
All the time
but wetin man no see before
As i dey hustle you dey wish me to fall
Can't you see that i'm trying to crawl
Me and you we no go fit to ball
We for dey go chill and a trip to the Cinema ai
why sey you aiming to dey take my eye
When i try to dey talk you dey do me guy guy
My guy. but why sey you mean my life
To everyone wey don waste my time
And the ones wey try to kill my vibe
To my Ex wey try to take my life
I am fine
To Badmind wey never wish me to rise.
As i dey hustle you dey wish me to kpae
To my haters wey dey scrutinize
I am fine
Matter of fact I'm doing better better better
And this is my Letter letter letter
I'm making dollars dollars dollars
All the time.
Matter of fact I'm doing better better better
And this is my Letter letter letter
I'm chopping dollars dollars dollars
All the time
I just want you to know sey
I am doing okay
And i wish you the same
I just want you to know sey
I am doing okay
And i wish you the same
So Let's learn to love one another
Let's learn to help one another
Care for each other
Let's learn to keep one another
let's learn to make it right when we made it wrong.
Let's learn to love one another
Let's learn to help one another
Care for each other
Let's learn to keep one another
let's learn to make it right when we made it wrong
Matter of fact I'm doing better better better
And this is my Letter letter letter
I'm making dollars dollars dollars
All the time
Matter of fact I'm doing better better better
And this is my Letter letter letter
I'm chopping dollars dollars dollars
All the time

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Yussif Mohammed

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Letter Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Letter Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13673962/Leety/My+Letter>.

    Missing lyrics by Leety?

    Know any other songs by Leety? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was Jefferson Airplane's original female vocalist?
    A Signe Andersen
    B Linda LaFlamme
    C Grace Slick
    D Lydia Pense

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Leety tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!