Way
Jay blondex
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
M.J.Van 365 days, everyday we hustle from Monday to Sunday We seeking for update, Mobese mi soro I keep my eyes on the prize cos' no one fit run my own race oh Started from the scratch with nothing But sure that I'm bringing something Cos' everyday, man always going harder Until I reach the place, I swear me i no go tire oh Aileri lese lo oluwa baba shey temi No be by who sabi pass oh my brother, na God grace man need So I go far away Cos' mama nbe ni le Man grinding everyday I pray in all way, oluwa bless my way (2x) Them say the journey of a mile always start with a step To make I'm no easy but I'm gonna face my fears I will never relent i will give it all with my strength Cos' if you ain't make money you making sense So therefore I'm going non-stop I know say bad belle go wan see me fall Na only me I know many things wey don sup So I kept on striving just to get to the top So many many ways But me I don't know my way Na why I dey fast and pray No holiday make my struggle no end in vain Yeah yeah Many many ways But me I don't know my way Na why I dey fast and pray No holiday make my struggle no end in vain Yeah yeah So I go far away Cos' mama nbe ni le Man grinding everyday I pray in all way, oluwa bless my way (2x) 365 days, everyday we hustle from Monday to Sunday We seeking for update, Mobese mi soro I keep my eyes on the prize cos' no one fit run my own race oh Started from the scratch with nothing But sure that I'm bringing something Cos' everyday, man always going harder Until I reach the place, I swear me i no go tire oh Aileri lese lo oluwa baba shey temi No be by who sabi pass oh my brother, na God grace man need So I go far away Cos' mama nbe ni le Man grinding everyday I pray in all way, oluwa bless my way (2x)
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Way Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13685157/Jay+blondex/Way>.
Discuss the Way Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In