Trend

Dizzypendent

0 fans

Dizzypendent


3:04
#1

 Struggling with Trend? Become a better singer in 30 days with these videos!

Gear
Otiyeebai
Ode otie get eh
Pendent
Limelight flashlight
Dem bois outside
Pendent trapstar
I hope you shuld know I'm a gangster
Limelight flashlight
Dem bois outside
Pendent trapstar
I hope you shuld know I'm a gangster
Oya try koh trend
Oye Kole trend koh try
Iwo na try koh trend
Oye Kole trend koh try
Oya try koh trend
Oye Kole trend koh try
Iwo na try koh trend
Oye Kole trend koh try
Questions too big for your answers
Chance too slim for your bouncers
This girl too yellow for the fanta
I rather share the grace if am Santa
Hope you know say fact no be truth
This shit wey dey smell be dey Hus
Na the jara wey e need I dey put
Brother do your own
Na my own me I do
I don't want nothing
Make money shutdown shows
That is the life that I chose
Am down with them bitches
Don't dine with them snitches
Pa ironu re ko ma jo
What you thinking
Lo jo sapa lo jo kiki
Am on the road on my own
You can't school me
Ko le re mi ko le su mi
Am always here with my groupies
Limelight flashlight
Dem bois outside
Pendent trapstar
I hope you shuld know I'm a gangster
Limelight flashlight
Dem bois outside
Pendent trapstar
I hope you shuld know I'm a gangster
Oya try koh trend
Oye Kole trend koh try
Iwo na try koh trend
Oye Kole trend koh try
Oya try koh trend
Oye Kole trend koh try
Iwo na try koh trend
Oye Kole trend koh try
Suffocate won pelu heat me
Broda shaggy oya hit me
Quantitative with the reasoning
Unknown number fi si busy
Another man food
Is another man poison
Nnkan to stress elomi
No portable zeh sii
For my life olorun oni je ka shay esin
At the end nobody send anybody
Motherfvcker except you my brother
For yourself for your fam
Shay oun shay dada
Nobody wey no go die
So make we do better
Ti mo da ju pa emi ajigijaga
I don't want nothing
Make money shutdown shows
That is the life that I chose
Am down with them bitches
Don't dine with them snitches
Pa ironu re ko ma jo
What you thinking
Lo jo sapa lo jo kiki
Am on the road on my own
You can't school me
Ko le re mi ko le su mi
Am always here with my groupies
Oya try koh trend
Oye Kole trend koh try
Iwo na try koh trend
Oye Kole trend koh try
Oya try koh trend
Oye Kole trend koh try
Iwo na try koh trend
Oye Kole trend koh try

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Odele Fuad

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Trend Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Trend Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13692009/Dizzypendent/Trend>.

    Missing lyrics by Dizzypendent?

    Know any other songs by Dizzypendent? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Oh, the sound of Christmas coming to town, Fills the air like snow falling all around..."
    A Bigger Than The Universe
    B Africa
    C Game Over
    D The Sound of Christmas

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dizzypendent tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!