Steady
Bolly Jhay
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Yoyoyo For my area Cause time dey go Me I just dey flow Make I no go fall I tryna dey my lane my zone Many things don see Human show no mercy Dem tryna take my breadi Buh me I grind on steady Fire dey go me I ready Koluwa butter my breadi Waa dagba bi ara owuro Waa je bomo se n je Daddy ti suure Mama gbadura I call on God make he Reason my matter Meh mo domo de Meh mo domo de Agba ni mehi da Person wey ready to take Gaz ready to give cuz The choice no be tawade Na why You gaz dajupa (Uh uh ahh) Loruko mama Brother Jump for sokawe And when the money show Dem no reason wetin dey When the kudi dey Keshe Normal If the level dey Drop rabba Ti yankee baji we find another Do ham if e easy wire brother God no go Shame us Ayewada Mofe kole fun mummy oh (Ayewada Enu boloku otisun lati 10 (Ayewada Koluwa bamishe kin getti this money o (Ayewada) 100 dollar Shey Richie waa kere ni O wrong nau Omo tofegun baaloon O so iseshe di taboo Eni tan tan to tan candle O tilowo ri konije temi Do for family' sho n gbo paddy oh No go lose yourself Stay Guarded oh Tori toba subu Dem go post oh Awon tejo ya photo Dengepose ' Orimi jomi shamaa shomi Lowo eni timo shefun To nwa subu mi o Shamaa shomi When the kudi dey Keshe Normal If the level dey Drop rabba Ti yankee baji we find another Do ham if e easy wire brother God no go Shame us Ayewada Chorus Dem say When the kudi dey Keshe Normal If the level dey Drop rabba Ti yankee baji we find another Do ham if e easy wire brother God no go Shame us Ayewada Mofe kole fun Mummy oh Ayewada Enu boloku otisun lati 10
Struggling with Steady? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Steady Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13719608/Bolly+Jhay/Steady>.
Discuss the Steady Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In