Jama Jama

Timi Shot It

0 fans

Timi Shot It


2:40
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I just want to be somebody
Everybody happy around me
I just want to make a difference
Make big bags
With some few friends

I know one day
It's all gonna be alright
I'll be a super star
I'll shine so bright for life
All my sleepless nights
will become sometimes
I'll be great for life

So many things on my mind
I wish to say them all
But u gat yours on your mind
So I gat to keep mine shut

Results
That's all they want
Nobody cares about your struggles
So you gat to prove them wrong

That's why
I Hustle everyday
Man i gat no holiday
Jam jama Everyday
Ko ri ba mi se
Kin le ko owo dele

I go Steady on my grind
I don't dull
I can't stop
Jama jama Everyday
As omo oro

Jama jama
Jama jama
Jama jama
Jama jama
Olowo n'gba Iyawo ole

Jama jama
Jama jama
Jama jama
Jama jama

If you no get money you be monkey

Jama jama
Jama jama
Jama jama
Jama jama

I no wan dey explain evidence gats Dey

I don go so many places
I don see a lot of faces
I don see a lot of things
Wey dey try drive me crazy
A lot of times
I wan mad
E come b like sey
I Dey lazy
But I no want make My helper
Call me boss
That's why I gats Dey low key

Twaile boss
Oga boss
Drop for boys
Boss boss
I need your help

Are u mad?

Which bus me and you don board?
Me sef I need help
Enter bus make we go church
And if no sey church no be your way
Conductor drop me for junction

Why does the rich becomes so richer
Why does the poor becomes so Poorer
Days after days boys dey hunger
Days we go drink garri with no sugar
We go act like sey we wan buy suya
We go collect tasting japa
Aboki go look for us later
We get am for mind
Say we go pay am but

Jama jama
Jama jama
Jama jama
Jama jama
Jama jama
Jama jama
Jama jama
Jama jama

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Timileyin Windapo

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jama Jama Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jama Jama Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13731799/Timi+Shot+It/Jama+Jama>.

    Missing lyrics by Timi Shot It?

    Know any other songs by Timi Shot It? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Hurts So ____" is a song by John Mellencamp.
    A Bad
    B Much
    C Right
    D Good

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Timi Shot It tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!