Baca (feat. Rapking)

MX RECORDS

0 fans

MX RECORDS


2:55
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Wagga tayi malam koh
(Baca, Baca)

Something dey worry me this night
Make I link for the website
Anty you getti baca
Na your baca come dey give me green light
(Ahh)
Shake your jedi jedi
Before you know I don sit down for bumper
(Ahh)
Take all my money away
If you give me I go cool my temper

Baby, Wetin you carry for body?
Na your body
Make me high pass codeine

Baby, Wetin you carry for body?
Na your body
Make me high pass codeine

Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca

You dey do me anyhow
Baby go down
You sabi that, And I go do
Oya move on

She don see am
She go shake am
She shout oh my god, I no feel am
I say baby, Don't do me
Give me one more chance like a player
(Ahh)

Baby, Wetin you carry for body?
Na your body
Make me high pass codeine

Baby, Wetin you carry for body?
Na your body
Make me high pass codeine

Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca

Baby sare wa gba
Take my phone oya give me number
Hausa boy wey sabi yoruba
Swagger lomo I getti raba
(Ahh)

Alhaji, Alhaji wey getti money
Money, Money wey go buy you body
Body, Body wey go kill somebody
If no be me, who go be your daddy?

Baby, Wetin you carry for body?
Na your body
Make me high pass codeine

Baby, Wetin you carry for body?
Na your body
Make me high pass codeine

Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca
Anty, Anty, Anty, Anty, Anty Baca

It's marvelin

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Jafar Maiyaki

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Baca (feat. Rapking) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Baca (feat. Rapking) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13732045/MX+RECORDS/Baca+%28feat.+Rapking%29>.

    Missing lyrics by MX RECORDS?

    Know any other songs by MX RECORDS? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the meaning behind the BTS band acronym?
    A Blood Sweat & Tears
    B Bulletproof Boy Scouts
    C Behind The Scene
    D Be There Soon

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    MX RECORDS tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!