Vibration

Badboy Twist

0 fans

Badboy Twist


2:34

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Badboy Twist

You see me for Tele
Moti Japa Wetin u carry opor leyin
I Sight your Baka shake like Kelly
I Dey for maruwa I Dey come crib for lekki
Make I give you steady

Hmmmm
Omo moti mbo
Omo Lo moti mbo
You tell me sey make I come to your location
Sey u go position
Cos you know sey girl this your body is so delicious
Your booty vibration
Put me for temptation
I feel the sensation
Show me appreciation
Hmmmmm
Omo moti mbo

Omo moti mbo
Omo Lo moti mbo
You tell me sey make I come to your location
Sey u go position
Cos you know sey girl this your body is so delicious
Your booty vibration
Put me for temptation
I feel the sensation
Show me appreciation
Hmmmmm
Omo moti mbo

Jeka ma Lo Jenny
I tell her ride on girly
You know I give you pipe on a steady
Girl I swear na your body Dey ginger me

Bounce to the parlor bend it
Make I give you my iron bendy
The way u ride me like stallion is deadly
When e burst Shey na you wey go defend me

Baby egbami
E don Dey tire me
Check and balance me
No Dey Boarder me

Make I panel beat your Baka
Cos your bunda is up to standard
Girl na you Dey shake my dada
Make I spank your bakasi

Omo moti mbo
Omo Lo moti mbo
You tell me sey make I come to your location
Sey u go position
Cos you know sey girl this your body is so delicious
Your booty vibration
Put me for temptation
I feel the sensation
Show me appreciation
Hmmmmm
Omo moti mbo

Omo moti mbo
Omo Lo moti mbo
You tell me sey make I come to your location
Sey u go position
Cos you know sey girl this your body is so delicious
Your booty vibration
Put me for temptation
I feel the sensation
Show me appreciation
Hmmmmm
Omo moti mbo

Baby egbami
E don Dey tire me
Check and balance me
No Dey Boarder me

Make I panel beat your Baka
Cos your bunda is up to standard
Girl na you Dey shake my dada
Make I spank your bakasi
Omo moti mbo

 Struggling with Vibration? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Victor Aligwe

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Vibration Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Vibration Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13744519/Badboy+Twist/Vibration>.

    Missing lyrics by Badboy Twist?

    Know any other songs by Badboy Twist? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Everything You Want" is a 1999 biggest hit single for which band?
    A Dave Matthews Band
    B Vertical Horizon
    C Tonic
    D The Verve Pipe

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Badboy Twist tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!